Youngaz's Posts
Nairaland Forum › Youngaz's Profile › Youngaz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 (of 34 pages)
who release am or beta still who pay d bail money ehn ehn don't wori u still dey go bak i no say UK no go stop there ![]() |
both of dem no get demselves B.T.W shower nigeria wit likes cuz we are 55 2day ![]() |
nw dey will say he iz clueless....... dey will say he iz a dullard........ dey will say he iz showing off..... wen he iz busy working on hw 2 lift d fallen nigeria up once again...datz why God iz lifting im up more nd more while some pple continue 2 hate im ....RIDE ON SIR...WE D ONES DAH LUVS U SUPPORT U ANYWHERE ANYDAY ANYTIME.SAI BUHARI!!!!!!! |
wetin uncle Andy dey talk wish 2 c d woman reply sef ![]() |
wat more can i say self all of dem are just honouring diz leader coz dey no dat he iz nt clueless lyk d wailing wailers use 2 say anyway once again *WAILING WAILERS* over 2 u oooo ![]() |
dat iz gudly gud......infact all of dem will want 2 work more harder nw so dat dey can get double tripple quadrauple five-ple six-ple till ten-tful prommotion......in oda words thumbs up 4 d NIGERIAN ARMY ![]() |
diz performance will boost us ooooo wen i dey jubilate in front of my bro he be lyk *where gun make i shoot diz guy* anyway can't blame im sha .....he be MAN UTD fan ![]() |
D 2 manchesters failed 2 win 2day ooooo bt letz see wat d londoners will play 2morrow (chelsea and arsenal) ![]() |
fuuuuuuulllllll tttttiiiimmmmmeeeee full time man city 1-2 juventus D 2 manchester failed 2 win sha ![]() |
gooooooaaaaaallllllll *ALVARO MORATA*i luv diz guy ![]() |
i said it ......i said it ..........i said .....i said it youngaz: |
na so chelsea go jump 4rm numba 16 cum win EPL na miracle nw abi no be so seunny4lif: |
na so chelsea go jump 4rm numba 16 cum win EPL na miracle nw or no be so youngaz: |
ope oooooo ![]() |
LOBATAN wen ur coach don say iz squad iz nt capable of winning it seunny4lif: |
if ronaldo shuld score 2 goals en......... he will luk 4 hat-trick by nook or by crook ![]() |
GOAAAAALLLLLLLL leistein one goal one assist man utd fans how *MARKET* ![]() |
*YAWNS* abeg wen iz d kick off for 2day champions league i wanna watch,man city,madrid,man utd and barca altogether ![]() |
if dem born dem well make dem no comply nah dere work dem dey toy wit SAI BUHARI!!!! |
wat d heck.......i wanna puke |
SAI BABA!!!!!!!!!! graduating soldiers shey u no say boko haram still dey sha make una eradicate dem 4 us oooo.........we nigerians support u like south africa dey support springbok GOD be wit u all (AMEN) |
my own nah WO BOBO ....WERE LO BA DE (shakiti bobo) my dad go kon say ''i said you shuld use anoda ringing tone wich 1 be ''WERE LOBA DE'' olorun oni je ka yawere ![]() |
if dey born u well no do am oooh u hear well u no wu u are yoying wit sha ![]() |
CHAIII!!!!! diz has neva happened in mecca ooooo ![]() |
sony Xperia Z and BB Z10 ![]() |
OMO see anada version of creativity am sure diz lads built it demselves wu knws maybe dey will 1 day be in d world championships ![]() |
wait she will somehw become bigger oooo ![]() |
tank u jare confam person.... tank u PMB.....tank u OSINBAJO......''Singin''BUHARI and OSINBAJO na D CHANGE we dey WANT..........hope dem no go tear my flesh here wit a wailing teeth ![]() |
very simple just use BODMAS...........d answer iz SIX........6 any price 4 me @ OP ![]() |
CHAIIII i luv diz ....wish i could read d comments on ANGOLAND right nw ![]() |
eeewwww a small girl of dat age ko wait......did i see 4 rituals? ![]() |
hmmmmm temple run 2 tho........i luv it still played it 2day self i wan beat my broda high score ![]() |