Career › Re: Please What Skill Can I Learn To Survive In Nigeria. by younglleo: 4:23pm On May 02, 2021 |
|
Romance › Re: Father Stops Son From Marrying Lady Who Also Had An Affair With Him Years Ago by younglleo: 3:36pm On May 02, 2021 |
Foodqueen: You are shameless for wanting to gight this battle. Joy no dey
|
Celebrities › Re: Rema: I’m Not Interested In Sleeping With Many Women by younglleo: 3:11pm On May 02, 2021 |
Well, I'll believe this settling with one girl is part of the childish lyrics! Don't worry u will grow up
|
Politics › Re: Boko Haram Invades Ajiri Military Base In Borno, Dislodges Soldiers by younglleo: 3:11pm On May 02, 2021*. Modified: 3:32pm On May 02, 2021 |
Lazy bunch of cowards, dem dey dislodge una for north but u come dey form power Mike for east! Na God go punish Nigerian soldiers!
|
Health › Re: The Mango Seed I Accidentally Swallowed Has Been Expelled by younglleo: 3:10pm On May 02, 2021 |
Them go locate u again, via VILLAGE NETWORK
|
Career › Re: What You Are Doing Now Vs What You Would Have Loved To Do. by younglleo: 3:00pm On May 02, 2021 |
Na Europe i suppose dey dey play ball but as country hard i still dey naija dey kick dey repair gadgets
|
Romance › Re: Busty Lady Receives Money On Her Breasts As She Outdances A Bride At A Wedding by younglleo: 8:48pm On May 01, 2021 |
slawormiir: Damnnn niggarrrr
Men and breast
I can bet my balls...that girls name is breastina..
We men too like breast sha.....he get one akwa ibom girl way I dey try position this evening make she come my side....her breast na die....anything make her align with me and agree.....
O boy.....no huzzle and bombing for me this night.....I go just suckkk Bobby and sleep on top this night Boss, abeg u fit Send me small money make i use gbedu body? |
Pets › Re: The Monitor Lizard I Saw At Oshodi by younglleo: 8:37pm On May 01, 2021 |
Skipperrabiu: is it true abraham score today ? Wetin be the final score i want watch the match on google Lol, i dey give match update? Beside Abraham no score it was harvetz dat scored Chelsea 2 goals, i need money abeg |
Pets › Re: The Monitor Lizard I Saw At Oshodi by younglleo: 8:20pm On May 01, 2021 |
Op hope u knw dat that lizard is poisonous? Nd u dey hug am,no wahala! Later u go learn.abeg i need money |
Phones › Re: Facebook Disabled My Two Accounts (Pictured) by younglleo: 10:20am On May 01, 2021 |
Come buy from me, i get the solution |
Politics › Re: 30 Soldiers Killed In Mainok As Boko Haram Sacks Military Base In Borno by younglleo: 7:48am On Apr 26, 2021 |
How una go expect recruited Boko haram jihadist to fight boko haram! O wrong naw! This will keep happening till the soldiers get tired nd retire
|
Romance › Re: Man Proposes To Girlfriend Who Slept With His Brother And She Said 'Yes' by younglleo: 9:30pm On Apr 25, 2021 |
This one matter don enter inside bottle. Them don put am for bottle
|
Health › Re: The Three Giant Scorpions I Killed After One Stung Me (Photos) by younglleo: 3:32pm On Apr 24, 2021 |
Na money be dis oo! Baba! U shud have Googled it first! Where dem dey see black scorpion sef |
Crime › Re: Olarenwaju James 'Baba Ijesha' Arrested For Defiling A 14-Year-Old Girl by younglleo: 7:35pm On Apr 22, 2021 |
As whole as this man is! He go dey defile a minor! But please make una drop dey picture of the supposed minor! Naija na cruise
|
Politics › Re: Gagdi: Pantami's Pro-Al-Qaeda Views Have Consequence On Perception Of Nigeria by younglleo: 11:47am On Apr 22, 2021 |
Omoh Naija na cruise Pls una fit generate revenue make i travel out now pay back later? E dey urgent! Very urgent  |
Celebrities › Re: DJ Cuppy Celebrates Her Sister, Tolani's 34th Birthday In Their London Mansion by younglleo: 11:42am On Apr 22, 2021 |
Dreyton36: This cuppy no go hard to knack at all base on the real gee wey I be Na just to jam her for correct location outside naija If na bodboy she want , rugged one , gentle one , kpoli one I full ground , grammer full mouth and raba dey wella
Her type na vibes she just need and you no go even do like say you know her as otedola pikin U go knack her tire
Lights up my kpoli in peace Bros show me way nah!  I wan be like u
|
Politics › Re: Minutes Of 2010 Meeting Chaired By Pantami To Fight Christianity by younglleo: 9:19am On Apr 22, 2021 |
Breeze don blow nah! Fowl nyash don dey open on a daily! Pantami out!!!
|
Travel › Re: FG Probes Death Of ‘stowaway’ On Lagos-amsterdam Flight by younglleo: 10:12pm On Apr 21, 2021 |
|
Politics › Re: Gunmen Kidnap Construction Workers In Ondo by younglleo: 3:40pm On Apr 21, 2021 |
 I jst wish say na Indians
|
Crime › Re: Man Breaks Bottle On Policeman’s Head For Trying To Impound His Car by younglleo: 3:12pm On Apr 21, 2021 |
Fiolence
|
Politics › Re: Asylum To IPOB Members: UK Disrespectful, Sabotaging Terrorism Fight - FG by younglleo: 10:56pm On Apr 20, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: ESL: Manchester City Withdraws As Chelsea, Barcelona Set To Follow by younglleo: 10:38pm On Apr 20, 2021 |
slawormiir: Damnnn niggarrrr Isoright......
Mumu clubs......
See epl clubs rushing in as if say them sabi play ball
Oya na.....but na pussy, weed, bombing and booze( alcohol) we go talk about o I wan get too, soo i go dey light up my gbola like a real niggar |
Foreign Affairs › Re: Idris Deby Is Dead, Killed As A Result Of Injuries Suffered On The Frontline by younglleo: 12:15pm On Apr 20, 2021 |
Bubu nkor?
|
Sports › Re: Britain Talks Tough In Football ‘super League’ Row by younglleo: 7:38pm On Apr 19, 2021 |
Make dem end dis super league rubbish nah |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Super League: EPL Set To Hold Meeting; Six Breakaway Clubs Not Invited by younglleo: 7:37pm On Apr 19, 2021 |
|
Politics › Re: Soldiers Working With Boko Haram Expose Civilian Collaborators by younglleo: 3:55pm On Apr 19, 2021 |
Mtxgewwwwwwwwwwww |
Celebrities › Re: Adekunle Gold Celebrates Simi On Her 33rd Birthday (Photos) by younglleo: 3:24pm On Apr 19, 2021 |
|
Travel › Re: New Groom Dies In Ondo Accident, Wife Seriously Injured by younglleo: 1:58pm On Apr 19, 2021 |
Today is Monday! All thread jst dey carry long story! Mods abeg the reduce this story! Rip to the man
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3 - 1) On 18th April 2021 by younglleo: 5:12pm On Apr 18, 2021 |
potbelly: Greenwoooooooooddddd....
1-0 Sub for me boss |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3 - 1) On 18th April 2021 by younglleo: 5:05pm On Apr 18, 2021 |
blazepascal: juve is the most useless team dis season Atlanta won them 1-0 Ronaldo did not play the match they were thinking dybala could save them ..their problem is beyond Ronaldo. the coach and the team is the problem Juve ruined the little 10k i was supposed to get! That team is highly useless abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Burnley (3 - 1) On 18th April 2021 by younglleo: 5:04pm On Apr 18, 2021 |
Omoh!. Make persin sub me make i watch dis match nah . Rain no gree me go viewing center  |
Sports › Re: VENDREZZER FC Bids Farewell To Nnl(nigeria National League) by younglleo(op): 1:24am On Apr 18, 2021 |
markidoo: Stay in Akwa Ibom and have peace you say you wan go Lagos.. You never chichumtin The NNL is corrupt, very corrupt, if u play in nigeria league u will understand wat i mean, especially that Go round fc |