Zehner's Posts
Nairaland Forum › Zehner's Profile › Zehner's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 (of 33 pages)
If they had told him then that he would be famous in future Ehen! E for curse the person tell am say "guy dis suffer too much" chai! C coat! ![]() |
![]() |
Stephanie Okereke ![]() |
loifez: The link is working fine now, I just submitted my applicationokay thanks |
The link is not working ![]() |
Mtsheeeeeeeeew........All dis children need to grow up! shameless things ![]() |
AlienfromMars: . ... Have mercy on us Sinners.Amen |
Huh! Abeg is that a "dude" or a "duderess" Are u seeing what I am seeing? ![]() |
lorRhyMeZ: Dats one of my attributes,especially when pretty ladies are involved..so werin dey happen na?Notin dey happen |
lorRhyMeZ: Zehner...I dunno if its d pic effect buh u look good! So hw e dey happen? what do u think? Kai but u seem to have a microscopic eye. ![]() |
Una neva come back from hospital Abeg quick talk mk I dey gather money 4 Aso ebi.... ![]() |
OP Love is not about "wenting" to school. ![]() |
Billyonaire: Dont divorce, simple take a walk. Creating artificial scarcity makes demand for the product go up. Prayer will not solve this. Take a leave to your parents, friend or far away from him. You must not be an option. Give him time to come to his senses, and even if he doesnt, then you have fuliflled marriage laws, you can soar.I second this post! |
Issokai! |
*smh* Some gals dey try sha! mtsheeeeeeeeeeeew. |
Jesu kristi! |
WhyNa: @Zehner sleep jor, ntn do U. See man like my brother @Adebasket dey fear too. Show am say wat a man can doI no get choice o! I must sleep, cos work dey tomorrow. Nd Nepa don bring lyt! now I can sleep wt the light on! ![]() |
Kai! *shaking* who carry me come dis thread o! I go lk sleep well dis nyt o ![]() |
Nigerians! Arrrgh so where was the crowd when the boys was fighting to separate them? We seem to be happy to see humans die in this country! Na wa, yet we want Nigeria to get better when we are the cause of our own misfortune. Very sad i must say! |
Stop spewing rubbish! I mention ur name! Anumanu! [quote author=dotcom_na_me_na_me][size=40pt]BAD BELE[/size] [size=20pt]They cannot even change from their BAD BELE THINKING after Nairaland attack, nawa O![/size] SMDH[/quote] |
[quote author=Baba_Eleko]you dey crase? Why am I replying u sef..... mtsheeeeew Why u con f00Iish like this nahh[/quote] |
Wetin lost for ground abeg Mk I help her search for am .... Foine geh ![]() |
Erm......dere is something abt the pictures, I dunno! but Dr sid fine pass her sha ![]() |
tell am say "guy dis suffer too much" chai! C coat! 





