Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 9:02am On Aug 29, 2012 |
U sure say d guy get sense? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 10:08am On Aug 29, 2012 |
And if ee get sense nko, how ee take concern u?? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 11:46am On Aug 29, 2012 |
U no knw say i b my brodas keeper? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 1:05pm On Aug 29, 2012 |
Who dash you?? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 2:31pm On Aug 29, 2012 |
Why u wan knw? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 3:34pm On Aug 29, 2012 |
Why u dey pollute air? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 3:48pm On Aug 29, 2012 |
I talk say make you bring woman, na so you dey mess . Wetin you chop sef? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Belbest(m): 3:56pm On Aug 29, 2012 |
Wetin concern u wit wetin e chop? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 4:17pm On Aug 29, 2012 |
No be you dey mess? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Belbest(m): 4:43pm On Aug 29, 2012 |
U sure? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 5:26pm On Aug 29, 2012 |
Who u dey ask? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 5:36pm On Aug 29, 2012 |
My mind tell me say na larride mess for hia, abi i lie?? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 7:28pm On Aug 29, 2012 |
Shey u talk truth before? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 8:00pm On Aug 29, 2012 |
Really? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nomswilli(m): 8:28pm On Aug 29, 2012 |
una wel at all? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 9:47pm On Aug 29, 2012 |
Why u dey ask us? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 12:40am On Aug 30, 2012 |
this thread dry ooo .... una no get anoda matter wey una go talk? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 4:18am On Aug 30, 2012 |
Shey u no fit bring topic abi? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 7:26am On Aug 30, 2012 |
Obowunmi na sensible name b4? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 1:24pm On Aug 30, 2012 |
Laitesmart get sense? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 1:28pm On Aug 30, 2012 |
Abeg help me ask am? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 1:30pm On Aug 30, 2012 |
Who follow u talk? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by beauz(f): 2:11pm On Aug 30, 2012 |
Now I want to scatter this thread!should I? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 4:22pm On Aug 30, 2012 |
Wetin dey worry you na ? Why you wan scatter this place? Hope say you dey alright. |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by beauz(f): 5:36pm On Aug 30, 2012 |
The pidgins are annoying too much.make I scatter? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by aleroo(f): 5:52pm On Aug 30, 2012 |
Scatter na! Anybody hold you? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 5:56pm On Aug 30, 2012 |
B4 u begin dey scatter, u don ready 4 prison? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by beauz(f): 6:02pm On Aug 30, 2012 |
Yea!laitesmart is holding me!abi na lie smart? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 7:15pm On Aug 30, 2012 |
beauz: Yea!laitesmart is holding me!abi na lie smart? why u go say i dey hold u? U b liar? Wetin i use hold u? Where i hold 4 ur body? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 7:17pm On Aug 30, 2012 |
what happening in this silly thread? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 7:21pm On Aug 30, 2012 |
beauz: The pidgins are annoying too much.make I scatter? U no sabi pidgin? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 7:22pm On Aug 30, 2012 |
~vicky~: what happening in this silly thread? Na ur sweetim you take follow enter - shey make I toast you small? |