Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,922 members, 7,952,708 topics. Date: Wednesday, 18 September 2024 at 10:01 PM

Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns (8677 Views)

When U Are Asked To Submitt Your CV In One Of Tinubu Company. / *WARNING*: Dont Open This Thread If You Are Sleeping Alone Tonight (PIC) / Its Very Important And Crucial Dat U Open Dis Thread, If U Like Urself! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 10:30pm On Sep 02, 2012
*i'm here sweetheart*

Wetin all of una dey do for my absence?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 12:53am On Sep 03, 2012
larride: *i'm here sweetheart*

Wetin all of una dey do for my absence?
hmm... Missed yew a lot. Ain't u going to gimme a peck?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 2:22am On Sep 03, 2012
PretiEbony: hmm... Missed yew a lot. Ain't u going to gimme a peck?

I don give you kiss.
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 6:15am On Sep 03, 2012
obowunmi:

I don give you kiss.
wetin b ur own? Na u b larride?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 12:23pm On Sep 03, 2012
PretiEbony: hmm... Missed yew a lot. Ain't u going to gimme a peck?

Abundant kisses for you darling. Missed you too kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss

Wetin dey go on for here sef?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by kennz(f): 12:31pm On Sep 03, 2012
shey wetin i dey chop resemble cockroach 4ur eyes?

Pipul wey dey quarel,shey una eat d cockroach?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by kennz(f): 12:33pm On Sep 03, 2012
larride:

Abundant kisses for you darling. Missed you too kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss

Wetin dey go on for here sef?



na here una wan show luv?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 12:39pm On Sep 03, 2012
Wait, shey na me u dey follow talk?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 2:58pm On Sep 03, 2012
If na u nko?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by PoloYoung(m): 3:25pm On Sep 03, 2012
LAITESMART YOU YOUR SELF LIKE COCKROACH?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 8:01pm On Sep 03, 2012
kennz:



na here una wan show luv?
wetin be ur own?
obowunmi:

I don give you kiss.
i send you?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 9:04pm On Sep 03, 2012
Whr d savor wey dey dis thread 4 begining go na? Abi na d "oku-obo" use luv mata kill am ni?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 9:53pm On Sep 03, 2012
bharnjey: Whr d savor wey dey dis thread 4 begining go na? Abi na d "oku-obo" use luv mata kill am ni?
who u be wey u dey find persn abt? U don miss road? U no knw im number?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 6:52am On Sep 04, 2012
Laitesmart:
who u be wey u dey find persn abt? U don miss road? U no knw im number?
Ahh! No wonder,,no b "pata" dey ur hed so?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 7:02pm On Sep 04, 2012
Hope ur eye no dey pain u?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 8:00pm On Sep 04, 2012
Shey u no go ask me again?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 10:41pm On Sep 04, 2012
larride: Shey u no go ask me again?
u no dey hear once?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by belemzy: 7:22pm On Sep 05, 2012
@Obowunmi na you i dey talk to? Abi u be gbeborun?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 7:51pm On Sep 05, 2012
belemzy: @Obowunmi na you i dey talk to? Abi u be gbeborun?
gbeborun na bad tin?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 9:37pm On Sep 05, 2012
Why u come dey ask me?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 4:47am On Sep 06, 2012
larride: Why u come dey ask me?
who 4lw u talk? U b beamsy?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by joanana(f): 11:15am On Sep 06, 2012
op u smoke beans when u open this thread? grin
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Pimples(m): 12:30pm On Sep 06, 2012
Shey something dey worry Una 4 here?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by kelaG: 2:22pm On Sep 06, 2012
i resemble chicken 4 ur face? abi u c cockroch 4 my mouth?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 3:46pm On Sep 06, 2012
where all of una comot from?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by stephnie44(f): 1:36pm On Sep 07, 2012
who say woman no get liver
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 5:38pm On Sep 07, 2012
U don see woman wey get liver b4?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 8:28pm On Sep 08, 2012
Na me u dey ask?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 11:02pm On Sep 08, 2012
Before nko?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 12:28am On Sep 09, 2012
Wetin u talk?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 9:01am On Sep 09, 2012
Wetin u hear?
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 12:19pm On Sep 09, 2012
Wetin you see?

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Jungle Language / Picture Of The Most Hilarious Statue Ever / Why Did The Ghost Crossed The Road?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.