Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 10:17pm On Sep 11, 2012 |
Shey u get face? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by searay(m): 12:06am On Sep 12, 2012 |
Na me u dey ask? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 7:48am On Sep 12, 2012 |
All of una get work so? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 9:38am On Sep 12, 2012 |
Shey u get work? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 9:46am On Sep 12, 2012 |
U don answer my own first? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 11:10pm On Sep 12, 2012 |
Why i go answer ham? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 8:03am On Sep 13, 2012 |
Y u cum let me type d question when u knw say u no go answer am? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 5:19pm On Mar 29, 2013 |
Who tell ΰ se I no answer am? Wetin de do ΰ sef? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by nawtishawti: 3:01pm On Mar 30, 2013 |
She na wetin dem send una, make una do be dat abii ? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by nawtishawti: 3:03pm On Mar 30, 2013 |
She na wetin dem send una, make una do be dat abii ? Una well baa ?? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Drkul(f): 7:44pm On Mar 31, 2013 |
Who dey here? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by LL1: 7:58pm On Mar 31, 2013 |
All of una wan make i spark Ko |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 7:24am On Apr 01, 2013 |
You be wire? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by eluanate: 10:29am On Mar 06, 2015 |
I resemble chicken 4 ur face? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 12:17am On Aug 22, 2015 |
Who u dey ask sef? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 5:23pm On Aug 25, 2015 |
E concern u? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by mekus15: 3:00pm On Aug 26, 2015 |
Wetin be your own sef? |