Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,086 members, 7,818,255 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 11:16 AM

Why Oh Why!...baba God - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Why Oh Why!...baba God (900 Views)

Baba God! Where Is My TY Bello? / See What Happens When You Mistakenly Shout Sai Baba In A Fuel Queue(pic) / Photo: Yahoo Boys; When The Baba That Blessed Your Laptop Is Sure! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Why Oh Why!...baba God by Rilikoko(m): 11:20am On Oct 10, 2012
Dear GOD,
how can PHCN,PDP,OBJ,GEJ,IBB,NFF,NPF,DANA,SANUSI,BOKO HARAM, MILITANT and Aluu be in one country
Pls take some to other countries...I take ur name beg u,biko,joh....abeg my pple add ur own oo,mayb God fit answer our prayer here!
Re: Why Oh Why!...baba God by dopeJemi: 7:37am On Oct 11, 2012
I tk God beg u, no dey tawk abt aLuu again abeg, na ur broda dem kilL, na dem first kilL person?
Re: Why Oh Why!...baba God by JojoArmani(m): 9:19pm On Oct 11, 2012
I ve read dis joke more dan twice from diff posters nd diff topic, am tired of reading same tin.

@dope why u too dey show ur self. Open a thread to talk am now since na u e dey pain pass.
Re: Why Oh Why!...baba God by dopeJemi: 9:47pm On Oct 11, 2012
Jojo Armani: I ve read dis joke more dan twice from diff posters nd diff topic, am tired of reading same tin.

@dope why u too dey show ur self. Open a thread to talk am now since na u e dey pain pass.
u try, mk I open thread mk dem curse me like ajibeL abi.

I no do

(1) (Reply)

Blacks Will Always Be Blacks Ye!!! / Final Interview( Of My Dream Job)on My Wedding Day!!! / Super Sunday 9th Edition(2013 Special)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.