Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,559 members, 7,955,076 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 04:13 PM

Who Know Lagos Postal Code - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Who Know Lagos Postal Code (6630 Views)

MY NIPOST EXPERIENCE - Nigerian Postal Service / Help! I Need Unilag Postal Address. / The Nigeria Zip/Postal Code Confusion (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Who Know Lagos Postal Code by mecussey(m): 6:46pm On Jan 26, 2008
pls who knows lagos postal code
Re: Who Know Lagos Postal Code by princeonx: 11:32pm On Sep 20, 2008
419 grin grin

Just kidding!

Just write Lagos Nigeria West Africa and your mail or whatever will get there! postal code no guarantee your mail oh
Re: Who Know Lagos Postal Code by anasey(m): 9:13am On Sep 21, 2008
@poster
23401
Re: Who Know Lagos Postal Code by Nimshi: 7:30am On Sep 22, 2008
mecussey:

please who knows lagos postal code

What part for Lag?

Dem don dey use postal code for Naija now, especially for Lagos. If you know di are, may be we fit helep small.
.
Re: Who Know Lagos Postal Code by switchmax: 12:25pm On Sep 22, 2008
hey,
the post code of lagos is 01 while that of abuja is 09 it is when you are dealing with people outside nigeria you can add the 234+01
Re: Who Know Lagos Postal Code by MrCrackles(m): 12:29pm On Sep 22, 2008
does Lagos have one?!
Re: Who Know Lagos Postal Code by Nimshi: 2:30pm On Sep 22, 2008
switchmax:
hey,
the post code of lagos is 01 while that of abuja is 09 it is when you are dealing with people outside nigeria you can add the 234+01

Na wah o! Di way wey people dey take confidence spread information wey no dey correct! Chei! Switch: wetin you write no be postcode for letter wey dem send by post; na wetin human being dey dial for phone be dat.


Brash!:
does Lagos have one?!

Yes o. Different different part of Lagos get different postal code. Na one of di things wey dem dey do to make letter wey dem send for post to reach fast fast. And I fit tell you say e dey work well well. If you get post office box, or say you sabi person wey get, tell dem to ask for dem post office wetin be dem postal code. I no sure for other States, but for Lagos, postal code dey work like magic.
.

(1) (Reply)

21 Inspiring Quotes For Law Students / Postgraduate Admission At Unn / Pupil Sues Teacher For N500m For Blindness In Left Eye

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.