Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,849 members, 7,828,078 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 11:42 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Aids Is Real (2084 Views)
How Many Of You Believe This Image Is Real? / Aids Is Real[air] Dont Be A Victim / Aids Is Reallllllll (2) (3) (4)
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 10:02am On Feb 12, 2008 |
whc disease doctor invent again |
Re: Aids Is Real by mystikalb2(m): 6:14pm On Feb 12, 2008 |
guy's i know send , na dat part way i love most, |
Re: Aids Is Real by tjtj1(m): 6:40am On Feb 13, 2008 |
who said tht |
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 9:10am On Feb 13, 2008 |
part way? wonders shal neva end 4 nrlnnd |
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 1:31pm On Feb 13, 2008 |
whre all dese guys dey sef? |
Re: Aids Is Real by tjtj1(m): 4:48pm On Feb 13, 2008 |
school. middle school |
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 4:50pm On Feb 13, 2008 |
i see. dats y d place is so peaceful bt anyway i mis dem sha |
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 5:35pm On Feb 13, 2008 |
are dey nt bak frm sch yet? abi dem go lesson again |
Re: Aids Is Real by tufe(m): 6:24pm On Feb 13, 2008 |
seems like |
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 6:41pm On Feb 13, 2008 |
i see |
Re: Aids Is Real by tufe(m): 6:44pm On Feb 13, 2008 |
**gives my lovely lola a pair of glasses** |
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 7:39pm On Feb 13, 2008 |
and givs my hony tufe nice smelling roses |
Re: Aids Is Real by tufe(m): 7:49pm On Feb 13, 2008 |
awwwww how totful of you, you are so sweet |
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 9:23am On Feb 14, 2008 |
and u ar d sweetest |
Re: Aids Is Real by folly69(m): 9:52am On Feb 14, 2008 |
yawk :p |
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 9:58am On Feb 14, 2008 |
hmm dem don com again |
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 11:49am On Feb 14, 2008 |
hmm,e be lik sey enemies dem dey on vacation |
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 5:13pm On Feb 14, 2008 |
i pray una no resume again ooo |
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 12:20pm On Feb 15, 2008 |
thnk God ooo, my prayer don anwser, enemies dem n o resume again |
Re: Aids Is Real by success123(m): 12:28pm On Feb 15, 2008 |
so lola because of ur childish love for tufe, we don become enimies abi. |
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 12:36pm On Feb 15, 2008 |
success123: lol no b u i dey tok 2 sef,check d post wella |
Re: Aids Is Real by success123(m): 1:18pm On Feb 15, 2008 |
thank u for keeping me in the awaiting list |
Re: Aids Is Real by Lolabbey: 2:07pm On Feb 15, 2008 |
awaiting list? mr man xplain yasef |
Re: Aids Is Real by tufe(m): 8:29pm On Mar 09, 2008 |
leave them jare. i miss you my baby infact, i'm gonna start in thread in honor of you |
Re: Aids Is Real by delib: 9:31pm On Mar 09, 2008 |
Re: Aids Is Real by ituen(m): 8:51am On Mar 10, 2008 |
Now dats a way to get ur lady back, TUFE I'm proud of u sonny Infact, U will be a full chief of kuvuki its high time u think of a 3rd wife |
Re: Aids Is Real by gilgee(m): 11:06am On Mar 10, 2008 |
**Hands tufe a list of potential wives with sacramental bosom** |
Re: Aids Is Real by clemcykul(f): 11:38am On Mar 10, 2008 |
slaps gigle back to reality |
Re: Aids Is Real by tufe(m): 12:04pm On Mar 10, 2008 |
the boi mouth just too dey run @ituen, nah nah nah, not me. lola and tyty are enuff. i no want wahala family |
Re: Aids Is Real by gilgee(m): 12:28pm On Mar 10, 2008 |
In retaliation, grabs clemcy's bosom, smacks her ass and gives her a box of kuli kuli and dankuya. |
Re: Aids Is Real by tufe(m): 12:48pm On Mar 10, 2008 |
JESUS !!! |
Re: Aids Is Real by nightnurse(f): 12:52pm On Mar 10, 2008 |
@tufe, Where is lola self, abi she don go born? |
Crack Ya Rib / Life Before Computer / Another Plane Crash In Abuja Today !! Whats Going On In This Country ?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |