Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,035 members, 7,814,532 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 02:30 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Coffin Seller: 'no Market B'cos Una No Wnt Die' (842 Views)
Photo: This Power Generator Seller Has Started Seeing The Effect Of 'change' / A Question From A Coffin Seller / Una No Dey Rest? (2) (3) (4)
Coffin Seller: 'no Market B'cos Una No Wnt Die' by Kessyy2k4(m): 4:53pm On Dec 01, 2012 |
a carpenter man get angry wit my frd because d guy ask am say 'hw market' dis carpenter depend more on coffin makg. He shout 2 my guy ' una no wnt make we chop abi?, make una die so dat we can make coffin 4u nah?, y una no wnt die now, abeg make una die. Dnt wori a go design a nice pillor insde 4u & a.c' i jst de laugh aaaaaaah! |
Re: Coffin Seller: 'no Market B'cos Una No Wnt Die' by bingbagbo(m): 9:50pm On Dec 01, 2012 |
you are a fooool |
Re: Coffin Seller: 'no Market B'cos Una No Wnt Die' by Kessyy2k4(m): 7:13am On Dec 02, 2012 |
bin gbagbo: you are a foooolna ur papa b d biggest mumu 4 d whole nl. Idoit! Nonsense |
Re: Coffin Seller: 'no Market B'cos Una No Wnt Die' by Cabsso(m): 7:21am On Dec 02, 2012 |
At poster u dull die! |
Re: Coffin Seller: 'no Market B'cos Una No Wnt Die' by Kessyy2k4(m): 7:50am On Dec 02, 2012 |
Cabsso: At poster u dull die!big fool ur 2nd name na boda odè. 2nd bin gbagbo. Mtcheeeeeeew nonsense! |
Re: Coffin Seller: 'no Market B'cos Una No Wnt Die' by RexioKlasik(m): 11:01am On Dec 02, 2012 |
U gat a lot of growin up 2 do@poster |
Re: Coffin Seller: 'no Market B'cos Una No Wnt Die' by mikuz(m): 11:13am On Dec 02, 2012 |
Is this a joke too . . . ? |
Re: Coffin Seller: 'no Market B'cos Una No Wnt Die' by Kessyy2k4(m): 5:35pm On Dec 02, 2012 |
RexioKlasik: U gat a lot of growin up 2 do@posteryep! D sky na my infinity. 3 gbosa 4u! ***!!! |
(1) (Reply)
/ Apkors's Wedding Invitation / Joke Of The Day: Pastor Vs Egyptians
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |