Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,944 members, 7,952,814 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 03:43 AM

Merlin - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Merlin (963 Views)

MERLIN Season 7 / A Guy Chilling With The Legendary Merlin! / Merlin Season 7 (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Merlin by megajay1(m): 8:28am On Jan 23, 2013
DIRTY# na ehh, when MERLIN wears one cloth from
season 1-5***CHAI, that boi dirty no b small o.
Re: Merlin by Nobody: 8:41am On Jan 23, 2013
Go buy am cloth......#odeBurUkU angry
Re: Merlin by megajay1(m): 9:03am On Jan 23, 2013
(
Jezyfreezman: Go buy am cloth......#odeBurUkU angry
i no sabi weti odeburuku mean shaa, so make i take am sey no be insult, but y i go buy am cloth, na me be em papa?
Re: Merlin by Laitesmart(m): 9:27am On Jan 23, 2013
mega jay: (
i no sabi weti odeburuku mean shaa, so make i take am sey no be insult, but y i go buy am cloth, na me be em papa?
Want me 2 inteprete ode buruku 4 u? And by the way, na only one episode u dey watch ova and ova again? Na only 1 cloth u see?
Re: Merlin by megajay1(m): 9:42am On Jan 23, 2013
Laitesmart:
Want me 2 inteprete ode buruku 4 u? And by the way, na only one episode u dey watch ova and ova again? Na only 1 cloth u see?
abeg explain for me guy, go watch merlin well, if u dey watch am no dey look gwen nd morgana, dey look merlin and u go see wetii i dey tell u
Re: Merlin by Francheezy(m): 10:04am On Jan 23, 2013
0de buruku means f0oLisH f0oL
Re: Merlin by megajay1(m): 10:08am On Jan 23, 2013
Francheezy: 0de buruku means f0oLisH f0oL
i hope u wia not refering to me?
Re: Merlin by megajay1(m): 10:08am On Jan 23, 2013
Francheezy: 0de buruku means f0oLisH f0oL
i hope u wia not referng to me wen u made d so called statement?
Re: Merlin by Francheezy(m): 7:41pm On Jan 23, 2013
mega jay:
i hope u wia not referng to me wen u made d so called statement?
r u a learner ?
Re: Merlin by megajay1(m): 8:24pm On Jan 23, 2013
lol.....just go sleep, i don knw sey u be one of does jonzin men wey dey occupy space for nairaland

(1) (Reply)

JOKE(A Must Read) Akpors On It Again / Igbo People Can Do Anything To Make Money / What Is Wrong Wit This Photo

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.