Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,831 members, 7,820,913 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 02:24 AM

We Miss Nigeria Because - Travel (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / We Miss Nigeria Because (7974 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: We Miss Nigeria Because by ocho(f): 3:20am On Dec 06, 2005
she wants oo no mind am!
emm, about the money matter, u no say na my personal pesin u be grin so we fit leave that side small?
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 3:21am On Dec 06, 2005
this girl i no dey take that one play, no be so i dey run my canteen bizwax o. talk better na, i put other ppl on hold just for you cheesy grin
Re: We Miss Nigeria Because by damygurl(f): 3:24am On Dec 06, 2005
i don do d deliverance but i know a good pastor who 4 a new car can help u guys. and b4 u know it u guy will get along welli well like rice and beans!!
Re: We Miss Nigeria Because by ocho(f): 3:24am On Dec 06, 2005
@ scorpio, Na so u like money reach? abegii, leave money matter first na. U no even ask me which kind fish i want for the yam por? i want okporoko abeg, make am plenty ooo! cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 3:26am On Dec 06, 2005
girl, i get stockfish plentiful even the ones wey dem never cut so no worry, ya pot go contain. @ damygurl, ask ya pastor if he accepts food. if he does,i'm game as long as u gon be there aiight cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by damygurl(f): 3:29am On Dec 06, 2005
4 a free 2yrs supply of food he's gon do it but i'm gon pass on dat offer. i'm gon be real buzy 4 da nxt 6months!! but don't worry he will take good care of u guyz!!
Re: We Miss Nigeria Because by ocho(f): 3:30am On Dec 06, 2005
damygurl, ok. so long as i don't have to pay nothing grin
2 scorpio, no put pepper too much for am ooo! and u fit cook isiewu join?
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 3:34am On Dec 06, 2005
ok u don dey push ya luck, slow down sis. i ain't got the time to process da goat head, come back during d summer aiight. n as for pepper, na winter be this n you need am besides, no dey disgrace me again jo. how you go talk say u no dey chop pepper?
@ damygurl, this pikin na only u n ya pastor know werin dey sha, as for d food, i fit arrange am, but e go cost am plenty cos i know say im get money. but becos i know you, i fit do discount n if u ain't gon be at d deliverance, no need then. cheesy cheesy grin
Re: We Miss Nigeria Because by ocho(f): 3:36am On Dec 06, 2005
@ damy where d pastor na?
@scorpio, emm, no vex but but u fit do masa? i know say this na winter u still fit get rice for store cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 3:56am On Dec 06, 2005
i get rice full ground, but which one be masa again? abeg refresh my memory, i don too cook sotey i don dey forget d foods them cheesy cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by hotangel2(f): 4:00am On Dec 06, 2005
Yeeeehhhh.. Masa masa.. that thing is sweet. I like it when the edges are burnt. With the kuli-kuli pepper. Hmm.. Lizzy like. cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 4:02am On Dec 06, 2005
abeg sisi, werin dem take dey cook d masa? mayb i don chop am but i 4get grin
Re: We Miss Nigeria Because by hotangel2(f): 4:05am On Dec 06, 2005
It's the hausa rice they use. And they blend it like... u know With them stuffs kinda-like how you blend moi moi. And there's the masa pan.. it has holes, holes.. in it. You fill each hole with masa... mostly on firewood and you add a lil vege oil to the bottom..

If you dunno wat masa is, then u don't know masa. Cos masa has no other name. cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 4:40am On Dec 06, 2005
k, iono know wat it is then. i never chop hausa food reach dat side yet. cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by hotangel2(f): 5:21am On Dec 06, 2005
cheesy cheesy cheesy Sometimes it's served with this vegetable stew.. but mostly it's with kuli kuli pepper
Re: We Miss Nigeria Because by ocho(f): 4:48pm On Dec 06, 2005
hot angel.......correct! damn i miss masa
@scorpio, ok, if u no sabi masa, u sabi suya? u suppose know am na! so you fit cook that one? all of that for $50! na fair deal be that ooo! cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 6:02pm On Dec 06, 2005
yes, i sabi Suya. dat na anoda $30 for da spices, u know i have to order them str8 from naija grin cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by ocho(f): 8:30pm On Dec 06, 2005
haba personal pesin!! na so we dey do our own friendship? which kind pesin i get sef?? i go pay $50. take am or leave am. e be like say hot angel go fit hook me up with all of them masa, join the suya sef! so how e go be? cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 9:59pm On Dec 06, 2005
ah ah, u no need to call HA now, oya i go settle for 50, just becos of u oh grin cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by ocho(f): 10:05pm On Dec 06, 2005
okay, i no say u be my pesin of all pesins grin grin so i fit get am 2morow abi?
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 10:10pm On Dec 06, 2005
u go old o, but it can be done wink cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by ocho(f): 10:15pm On Dec 06, 2005
i go old shey? i hear that oh! i been hear as u dey tell that ur neighbour. by the way sef, i see say she get ISIEWU for her own canteen. so emm, u fit introduce me to am?
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 3:42am On Dec 07, 2005
oh girl cool down for Jesus now, i say i go hook u up, which one be my neighbour for inside? cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by ocho(f): 4:42pm On Dec 07, 2005
ok. just 4 u! i go be ur regular customer, no worry cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 5:25pm On Dec 07, 2005
dat's y i like ya kiss cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by damygurl(f): 1:50am On Dec 08, 2005
Pastor say make i tell d 2 of u dat it's a sin to take money from pastors dat is to say u gotta do them all 4 free and it's gon worth d deliverance he's gon do 4 u guyz. i told him to give u guyz da special package. it includes everything u can think of and b4 u know it business is gon be booming and u guyz will agree on everything!!
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 1:53am On Dec 08, 2005
Tell ya pastor that it's a sin in ma financial books for me not to receive any payments at all. grin
Re: We Miss Nigeria Because by ocho(f): 1:55am On Dec 08, 2005
hahahaha. scorpio tell am oo! our own kind bizwax diferent oo grin
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 2:01am On Dec 08, 2005
u know! cheesy
Re: We Miss Nigeria Because by icingbaby(f): 2:06am On Dec 08, 2005
cheesy cheesy cheesy y'all are some carzy nigerians. lipsrsealed
Re: We Miss Nigeria Because by Scorpio(f): 2:07am On Dec 08, 2005
cheesy cheesy wink
Re: We Miss Nigeria Because by ocho(f): 2:10am On Dec 08, 2005
we know icing. that's why we miss nigeri so bad

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

Police Helicopter In Controlled Safe-Landing In Bauchi, Not Crashed / Work Abroad In South America, Ecuador / Any Information About Flights From Lagos To Asaba & The Cost

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.