Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,273 members, 7,957,678 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 05:25 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Banned By Ogugua88 (766 Views)
As Ogugua88 And Sexkillz Are Out Which Mod Do You Want To Be Busted Next? / Love Bird Moderators Ogugua88 And Sexkillz Has Been Kicked Out / Ogugua88 Added As Romance Mod. (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Banned By Ogugua88 by chucky234(m): 3:25pm On Mar 26, 2013 |
Wanted to post on the Kardashian sisters thread only to notice that I was banned on the celebrities section,I checked my profile to see while and this was waiting for me: Banned by ogugua88 in Celebrities for Abusive language. Ban expires on 9:08am On Mar 29 . Ogugua you dey try me abi,before I close my eyes and re-open dem just unban me if not I go send one better hot e-slap close those dimples wey dey your cheeks,hehehe try me first. . Anybody wey know Ogugu88 make una help me warn her,I dey talk am small small ooo,if vex my vex no dey good ooo. 1 Like |
Re: Banned By Ogugua88 by Nobody: 5:08pm On Mar 26, 2013 |
[size=13pt]Your ban was just. You abused fellow members of the forum in the Celebrities section. If you don't want to be banned next time, then mind your language.[/size] 1 Like |
Re: Banned By Ogugua88 by chucky234(m): 6:35pm On Mar 26, 2013 |
ogugua88: [size=13pt]Your ban was just. You abused fellow members of the forum in the Celebrities section. If you don't want to be banned next time, then mind your language.[/size]Help me paste the abuse for this thread make I see am to confirm,why una no dey ban people wey dey abuse me everyday. Wetin dey for celebrities section pass Tonto Dikeh jaggons,abegi make I see better things jare. |
(1) (Reply)
Five People You Should Not Have As Friends On Facebook / Picture Of Hon. Dino Melaye Drinking Garri / 7 Differences Betweew A Boy And Man
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |