Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,014 members, 7,814,460 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 01:14 PM |
Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone (11619 Views)
Dont Root Ur Phone ,from Experience / Only D Best 4 Ur S60v3 / Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by dragnet: 10:03pm On Apr 15, 2008 |
Its Probably jayon . . .not man enough to use his Original id for the assault |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by Donseaun(m): 10:43pm On Apr 15, 2008 |
Iwolee, wats all this? Gosh! c wat boiz only schl has caused me nw! Tsw*sayn jargon sowie jargons* |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by Fadajasi(m): 11:41pm On Apr 15, 2008 |
Still reading |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by ceejay80s(m): 12:20am On Apr 16, 2008 |
@ all so una don dey gossip about me 4 yahoomessenger,say i by g@y,and una dey here now dey toast una sef.See ya! |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by Donseaun(m): 12:27am On Apr 16, 2008 |
U plan'n to jd ni?abi u dey jd? If u're jst plan'n ma guy jst beware dat we av witches and wizards in 9ja. Visa dey lost o! |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by Fadajasi(m): 11:09am On Apr 16, 2008 |
Wetin donseaun dey yan? |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by Fadajasi(m): 11:11am On Apr 16, 2008 |
Wetin donseaun dey yan? |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by ztyle(m): 12:31pm On Apr 16, 2008 |
LOL, Jayon is that their Real photos? Omo Welcome Back with your Wahala. Lets Make Jayon the Moderator, he is just too much. |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by hansibone(m): 1:14pm On Apr 18, 2008 |
taaaaaaaaaaaaaaaaaa una don start abi, donseun, na who wan jd, hmmmmmmmmmm rubbish una no even ask werin do me, na sum people tink say dem get witch oh, but my witch na him strong pass, dem try put kryptonite inside me for my bed 2 days ago, na him my papa (OH JOR - EL) com save me oh, chiaaaaaaaaaaaaaa na so i for just go, but now sha i dey kampa. no wetin dey happen me senorita where u at, senor hansibone says gudmornin my belle, |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by funkybaby(f): 11:10pm On Apr 18, 2008 |
Am here and am doing good. How are you doing |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by dragnet: 5:38am On Apr 19, 2008 |
hans, be strong o!. . . . .we still need u out here |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by hayprof(m): 8:37am On Apr 19, 2008 |
funkybaby: . . Am Cool you know . . as Always!! |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by hayprof(m): 8:40am On Apr 19, 2008 |
dragnet: drag d' doc. -confess **. . java games abi ?? ** |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by DualCore1: 11:19am On Apr 19, 2008 |
hansibone: funkybaby: ehhh? hansi, your senorita?!?!? and the chic even gree sef see hansi na ma man but i go wound am o, make una do something now o, hmmmm hmmmmmmm hmmmmmmmmm ***walks away thinking aloud but boyz bad o, just one week wey i no dey phone section, them don spin this hot chic. kai!! na me be this? i don die!! |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by dragnet: 12:50pm On Apr 19, 2008 |
prof, something do you, I dnt do games as much as before plus I know where to get ma' stuffs D C, I tell hansi o! |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by hayprof(m): 3:34pm On Apr 19, 2008 |
dragnet: And who says you don't ? he ehe ehehe |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by DualCore1: 6:48pm On Apr 19, 2008 |
dragnet: still tell am o, hmmm, hmmmm, the other time na so infobaba do i just leave darmy for am. . . now hansi wan do him own, it can't happen a second time o, lai lai. |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by ztyle(m): 7:18pm On Apr 19, 2008 |
hmmmmmmmmmm? |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by Nobody: 7:07am On Apr 20, 2008 |
Dual Core: |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by funkybaby(f): 7:31pm On Apr 20, 2008 |
Dual Core: oh shugar ! forgive me. i was just bored that all. spending so much time in the penthouse all alone without you can be really boring you know. Dual Core: Lmao ! hmmm. i think i need a new car - that will keep me focused, |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by ceejay80s(m): 8:10pm On Apr 20, 2008 |
na wa o,
|
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by Fadajasi(m): 12:37am On Apr 21, 2008 |
I'm dead die o |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by hansibone(m): 12:46pm On Apr 21, 2008 |
baba dual, abeg baba no vex, i be wan use d opportunity enter wen u b no dey house, i don comot my hand 4 dere. @all wats up people i'm back and strong, and ready 2 put some life in d house, where is dat info sef, uncle drag wats gud, my main man prof u don high"SHE NO DEY HAIL U NA ME SHE SAID HELLO 2 " and d odas ztyle cjail and co, hop u guys are gud. @my belle, nikita, amorusa, venuolia, gawd dont know which gawdess name to call u my dear how are u, so ur post, ur humble hombre is gentle and strong again. men i mis dis roooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooom, sori housssssssssssssssssssssssssseeeeeeeeeeeeeeeeeee |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by hansibone(m): 12:52pm On Apr 21, 2008 |
@ceejay nice pic, |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by Emeka72(m): 3:21pm On Apr 21, 2008 |
actually, I don't like using peoples pics as wallpapers. I prefer buildings nature background and inscriptions. |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by ceejay80s(m): 3:43pm On Apr 21, 2008 |
@ hansibone why are u toasting me ? |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by Nobody: 3:45pm On Apr 21, 2008 |
hansibone: |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by hayprof(m): 3:56pm On Apr 21, 2008 |
ceejay80s: yuuu -u u uCk **Vomits fresh Amala** Emeka 7.: Emeka, r u an Artist ? |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by hayprof(m): 3:58pm On Apr 21, 2008 |
hansibone: . . .dudu |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by Emeka72(m): 4:17pm On Apr 21, 2008 |
Emeka, r u an Artist ?no i'm not |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by ceejay80s(m): 4:23pm On Apr 21, 2008 |
@ hayprof me vomit fresh amala? u are a disaster |
Re: Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by hayprof(m): 4:29pm On Apr 21, 2008 |
ceejay80s: You r my Sister. . |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Gionee S10 Lite With 16MP Selfie Camera, Specs And Price / How To Get 75MB For 20 Naira On MTN / 5 Best Under 15,000 Naira Smartphones In Nigeria
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |