Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,051 members, 7,845,434 topics. Date: Thursday, 30 May 2024 at 05:42 PM

Guinness - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Guinness (1536 Views)

Guinness Now Comes In A 16,000 Litres Can (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Guinness by ituen(m): 1:15am On Apr 12, 2008
na smll pikin body dey worry am
Re: Guinness by clemcykul(f): 1:17pm On Apr 12, 2008
good one olulu ure a good nd true of the soil grin grin

grin grin grin grin
Re: Guinness by tufe(m): 1:31pm On Apr 12, 2008
passes by
Re: Guinness by ituen(m): 2:23pm On Apr 12, 2008
the go and start robbing okrika clothes
Re: Guinness by tufe(m): 2:29pm On Apr 12, 2008
. . nah, i dont like that your profession wink
Re: Guinness by ituen(m): 5:15pm On Apr 12, 2008
Ok, na wetin you think say u fit do?
Re: Guinness by tufe(m): 5:41pm On Apr 12, 2008
i wan take over DIL(Dangote Industries limited)
Re: Guinness by gilgee(m): 6:42pm On Apr 12, 2008
Pheeeew! That your dream get part 2.
To be continued. . .
Re: Guinness by ituen(m): 9:38pm On Apr 12, 2008
gilgee:

Pheeeew! That your dream get part 2.
To be continued. . .

NO be small part 2 grin grin grin grin grin
Re: Guinness by olulu(m): 9:30am On Apr 13, 2008
the guy don't kolo

grin grin grin
Re: Guinness by naijastyle: 10:03am On Apr 13, 2008
They say an idle mind is the devil's workshop.

As he dey jobless na kolo_devil dey worry am.
Re: Guinness by gilgee(m): 12:30pm On Apr 13, 2008
Naija I no follow oo.
Re: Guinness by tufe(m): 1:36pm On Apr 13, 2008
so none of you believe that you can one day take over DIL and change itz name. . ,
all of una fall my hand, remeber, aim for the skies, if you fall ,you fall to the cloud.
Re: Guinness by olulu(m): 7:58pm On Apr 13, 2008
wetin u dey use aim
rifle? pistol? bazooka?
or na scud missile?

sofly sofly, shoot am o,
d bullet fit come back fall on top ur bald head


grin grin grin
Re: Guinness by tufe(m): 8:03pm On Apr 13, 2008
olulu

e be like say you be correct guy.

by the power invested in me, i now confer on you the permission to yap me.so fire on grin grin grin grin grin
Re: Guinness by olulu(m): 8:35pm On Apr 13, 2008
about tyme,

grin grin
Re: Guinness by clemcykul(f): 9:04am On Apr 14, 2008
tufe e be like the small hairs wey u don grow 4 armpit dey deceive u
u better wake up from your bizzare fantasy,

u don enter my nose too much, and i go surely blow u out, trust me wink
Re: Guinness by gilgee(m): 11:57am On Apr 14, 2008
Honey hope nobi the enter wey I dey think so ooo?
Re: Guinness by clemcykul(f): 1:14pm On Apr 14, 2008
shuooo gilgee which one be honey again
Re: Guinness by tufe(m): 1:32pm On Apr 14, 2008
clem, which nose i enter, right or left?

gILgee, fire on. you knwo as women dey do. all na initial gra gra. she go soon calm down. just carru your H2 go her house wink
Re: Guinness by gilgee(m): 1:36pm On Apr 14, 2008
I no need sample H2 for here na. She be my one and only. . . queenie. grin
Re: Guinness by tufe(m): 2:42pm On Apr 14, 2008
na you know o grin
Re: Guinness by clemcykul(f): 4:33pm On Apr 14, 2008
hmmmmm
Re: Guinness by mescapon(m): 5:56pm On Apr 14, 2008
haha. nice 1 der, got me rollin on da floor lol. grin
Re: Guinness by tufe(m): 6:05pm On Apr 14, 2008
clem, say something
Re: Guinness by bibs(f): 6:34pm On Apr 14, 2008
Re: Guinness by naijastyle: 6:39pm On Apr 14, 2008
she's meditating
Re: Guinness by tufe(m): 6:54pm On Apr 14, 2008
. . hunger go soon catch am wink

(1) (2) (Reply)

Love / Word And Meaning / Lazy Boy.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.