Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,726 members, 7,809,766 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 02:33 PM

I Must Chop Am - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Must Chop Am (1157 Views)

Hilarious Photo:- When You Friend Chop Your Eyes In An Exam Hall / ''I Must Take You To Village For Christmas'' - Hilarious Photo / I Must Eat Chicken (picture) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Must Chop Am by Nobody: 9:08am On Apr 11, 2013
E get one restaurant like ddat whe I dey go chop, for lekki and e get 1 white man, whe dey come chop dia, anytime in chop finish in go shout "heyy"
So I come want know wetin dis man dey chop, whe dey mek am shout "heyyy" everytime in chop.
So one day I go d restaurant, n I ask dem wetin d white man dey chop?, dem tell me say na turkey n mowetz I tell them 2 bring for me!
I come chop d 1st plate, nothing, I no shout, I order for extra plate, chop finish, nothing! I com vex say mek dem give me bill my pay commot here
Dem com bring bill! 45k for a plate plus extra 35k all together 80k na I'm I shout
" HHHHHHeeeeeeeeeeeyyyyyyyyyyyyy "
cheesy
cheesy cheesy

1 Like

Re: I Must Chop Am by Nobody: 9:40am On Apr 11, 2013
I need some comments pls! Is ma joke funny? Or shuld I just quit d joke section? ( Am a newbie here anyway)
I need some remarks pls
Re: I Must Chop Am by valicious1(m): 11:12am On Apr 11, 2013
Raymondenyi: I need some comments pls! Is ma joke funny? Or shuld I just quit d joke section? ( Am a newbie here anyway)
I need some remarks pls
Guy your joke is just as dry as ur bank account, wallet, pocket & brain, I've heard this joke countless times. Quit d jokes section u don't belong here.
Re: I Must Chop Am by Nobody: 4:28pm On Apr 11, 2013
valicious1:
Guy your joke is just as dry as ur bank account, wallet, pocket & brain, I've heard this joke countless times. Quit d jokes section u don't belong here.

*sobbing* am leaving never 2 come back, this is not a good one 4 a 1st timer hoping to join, am out
Re: I Must Chop Am by valicious1(m): 8:15am On Apr 12, 2013
Raymondenyi:

*sobbing* am leaving never 2 come back, this is not a good one 4 a 1st timer hoping to join, am out
Believe me Bro prepare to get worse & more heartbreaking replys. U gotta buildup ur toughness. Welcum2NL
Re: I Must Chop Am by vizboy(m): 10:01am On Apr 12, 2013
Raymondenyi: I need some comments pls! Is ma joke funny? Or shuld I just quit d joke section? ( Am a newbie here anyway)
I need some remarks pls
sobbing please pay back my 65kb for viewimg these thread. Cause i just waisted it and you call these a joke. Please move to movie section maybe u might have better luck there
Re: I Must Chop Am by ATMC(f): 10:23am On Apr 12, 2013
@op seek nairalanders' opinion in this matter and get doomed!
Shaa your joke dry but d so second poster spiced it up. Work harder next time
Re: I Must Chop Am by Nobody: 7:01pm On Apr 12, 2013
vizboy:
sobbing please pay back my 65kb for viewimg these thread. Cause i just waisted it and you call these a joke. Please move to movie section maybe u might have better luck there
I couldn't help buh really laff!!!! Hahahahahahahahahah; this got my ribs cracking! Ok send me ur AC numba! Mek I post am

(1) (Reply)

Do U Really Wanna Laff?,,then Click Here!!! / Why Do Children Don't Do These Anymore / Photo To Make Your Day. APC Vs Pdp...who Wins?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.