Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,312 members, 7,839,506 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 09:08 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread (2178104 Views)
Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread / Big Brother Africa The Chase Finale After-party Pictures / Angelo And Bimp Evicted From Big Brother Africa The Chase (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (61) (62) (63) (64) (65) (66) (67) ... (2727) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:15pm On Jun 08, 2013 |
I hope say all those people wey sey melvin dey boring while hakeem and im gang of pirates are entertaining dey watch so... Na only melvin be d guy wey dey dance pass.. Keep rcoking my boy... |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by sholay2011(m): 9:17pm On Jun 08, 2013 |
Maria and Dillish dey use style dance togeda. I love dia friendship. Beaurriful gehs. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 9:18pm On Jun 08, 2013 |
which kain yeye song the DJ dey play so? |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:19pm On Jun 08, 2013 |
I hope say dellish and maria no be lesbians oooh.. ***na play ooh*** |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by topeorekoy(m): 9:19pm On Jun 08, 2013 |
Abeg, buggy; abeg end Ds party on time joor |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 9:21pm On Jun 08, 2013 |
I think a Zimbabwean song is playing going by the way Pokello and Hakeem are whining their waists together. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by StateOfMind: 9:22pm On Jun 08, 2013 |
I can't even see each person well, bad camera angles..everywhere just looks clumsy.. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by topeorekoy(m): 9:22pm On Jun 08, 2013 |
Ds Akeem na log of wood ooo |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by StateOfMind: 9:22pm On Jun 08, 2013 |
ItsModella: I think a Zimbabwean song is playing going by the way Pokello and Hakeem are whining their waists together. Yeah, I said the same to my sister too.. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:23pm On Jun 08, 2013 |
Chineke!! Beverly nyash don defy hook's law in physics.. I swear her nyash is very elastic and sure has no elastic limit,it expands till infinity.. I will show you guys my workings later... |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by topeorekoy(m): 9:26pm On Jun 08, 2013 |
Buggy pls get ur camera positioning right joor |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:28pm On Jun 08, 2013 |
Beverly bad sha... Make she no use nyash scatter my cable signal ooh,cos d frequency wey those things take dey vibrate hot enough to boil two cups of beans.. 1 Like |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by topeorekoy(m): 9:28pm On Jun 08, 2013 |
Is any football match showing on telly? |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by topeorekoy(m): 9:30pm On Jun 08, 2013 |
Has any of these peeps f*ck in d house? |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by 4nez(f): 9:30pm On Jun 08, 2013 |
Loving the party btw the two houses...chia beverly I trust u..Go gurl |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by StateOfMind: 9:32pm On Jun 08, 2013 |
Beverly on fire.. Angelo please leave maria...arrrggghhh.. Motamma looks hawwt! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:33pm On Jun 08, 2013 |
topeorekoy: Is any football match showing on telly?Yes,beverly just scored a goal via free kick with her ass from an impossible angle.. I never knew bev was this good.. **just kidding** spain vs tahiti or something like dat.. The score is 2-0 in favour of spain... |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by StateOfMind: 9:36pm On Jun 08, 2013 |
topeorekoy: Has any of these peeps f*ck in d house? Bolt and betty, though afam is still conducting a research to confirm it. I see elikam getting down with selly soon if he has that bad dude swag.. Selly needs to get laid soon. Oneal and feza are eyeing each other by the way... 1 Like |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 9:36pm On Jun 08, 2013 |
Chaiiii,beverly sabi wine waste oooooh.Y i no join BBA OOOOO.C WAT AM MISSING.IYAMMI. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 9:38pm On Jun 08, 2013 |
Watin dey wori dis D J, |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by mac73(m): 9:38pm On Jun 08, 2013 |
Dat okolobenye wey wear coat tanda near the egbe wager wey dem call DJ na bodyguard him be? |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Zizi(f): 9:38pm On Jun 08, 2013 |
Fatima rocking Melvin |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by 4nez(f): 9:38pm On Jun 08, 2013 |
So natasha can move her body n wear heel |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 9:39pm On Jun 08, 2013 |
Make fatima no use nyash break melvin pr.ick bone ohh cos i dey "kraa kraa" for my speakers... |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 9:39pm On Jun 08, 2013 |
Mehn, this DJ is wack. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Zizi(f): 9:40pm On Jun 08, 2013 |
I bet Bolt would love to rock some of the chics. Poor him |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by topeorekoy(m): 9:40pm On Jun 08, 2013 |
Dnt wanna sleep off |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 9:40pm On Jun 08, 2013 |
Ok na...Mr flavour ashaaaawo. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 9:40pm On Jun 08, 2013 |
So Beverly dey smoke? wonders!! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Zizi(f): 9:42pm On Jun 08, 2013 |
Feza leave Oneal alone oooooooo. Flavour rocking d house |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 9:43pm On Jun 08, 2013 |
Please, what is the name of the song playing now? I love the song like mad. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by topeorekoy(m): 9:43pm On Jun 08, 2013 |
Betty smokes |
(1) (2) (3) ... (61) (62) (63) (64) (65) (66) (67) ... (2727) (Reply)
Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread / Big Brother Naija 2017: Live Thread / What Series Are You Watching Now? Part 2
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |