Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,223 members, 7,818,764 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 01:09 AM

What Would u do?...very funny - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / What Would u do?...very funny (832 Views)

Picture Of D Day...wat Would U Do? / Which Two Would U Pick??? / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

What Would u do?...very funny by Kcxee(m): 8:07pm On Jun 01, 2013
Dem say Boko don poison BEANS and I
buy half bag keep for house. So, from the one wen I cook, I give my DOG (bingo) make e first taste am,
45minutes leta bingo still D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ
waka, den I eat ma own. After I eat
finish, my gateman run come tell me say
bingo don die, I run quick quick enta
house dey turn 4litres of palm oil for belle, as I come out my gateman come dey
tell me say the driver wey kill bingo wan
come beg me..

If na you, weytin you go do the gateman?....

1 Like

Re: What Would u do?...very funny by k2039: 8:11pm On Jun 01, 2013
Boring, but next time ensure you post it in the Jokes section.

(1) (Reply)

Please What Is The Cutoff Mark For Yabaleft AND Unimad / 4 Types Of Teeth / Wonders Of Science

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.