Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,550 members, 7,823,423 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 09:59 AM

How To Fart In Public And Retain Ur Image. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / How To Fart In Public And Retain Ur Image. (1529 Views)

How To Fart In Public And Retain Your Image / Port Comot From ASUU And Retain Ur Mat. No. / How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How To Fart In Public And Retain Ur Image. by victormini(m): 6:43pm On Jun 09, 2013
HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR
IMAGE.
To mess for public dey sweet but if
dem catch u, no be small
embarasment o! Just follow dis
guidelines & u are on ur way to being
a star in dis profession.
1. Wen u enter a hall, check d wind
direction,if na closed hall wit air
condition or fan,beta 4 u. Maximum
impact.
2. Make sure say u sidon face d wind
direction. ...
3. Make sure say u get enof leg space.
U go soon knw why!
4. Form ajebo by crossin ur legs every
now &then.
5. U don ready 2 execute, try hold am
until time wey d hall dey noisy incase
ur mess na d type wey dey sound like
AK47.
6. Now carefuly cross ur leg, right over
left.
7. Elevate d right yansh.
8. Release small (sound check)
9. If no sound, allow make d mess flow
steady.
10. Allow time 4 proper circulation.
NOTE:
1. Make sure say no be u be d first
person to complain.
2. Wen pple begin dey shout "Jesus"
who do dis wan. E no go better for d
person wey do dis kind thin," simply
ask "why som persons no fit respect
demselves 4 public places?na wa o"
3. No shout pass odas if not u go
become suspect.
4. Take style disengage from d area,
relocate to another zone and repeat d
exercise!
Trust me,u will go places wit dis
profession.d world must hear of u
more dan Micheal Jackson..
Happy Sunday..

1 Like

Re: How To Fart In Public And Retain Ur Image. by Deewonder(f): 7:51pm On Jun 09, 2013
victormini: HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR
IMAGE.
To mess for public dey sweet but if
dem catch u, no be small
embarasment o! Just follow dis
guidelines & u are on ur way to being
a star in dis profession.
1. Wen u enter a hall, check d wind
direction,if na closed hall wit air
condition or fan,beta 4 u. Maximum
impact.
2. Make sure say u sidon face d wind
direction. ...
3. Make sure say u get enof leg space.
U go soon knw why!
4. Form ajebo by crossin ur legs every
now &then.
5. U don ready 2 execute, try hold am
until time wey d hall dey noisy incase
ur mess na d type wey dey sound like
AK47.
6. Now carefuly cross ur leg, right over
left.
7. Elevate d right yansh.
8. Release small (sound check)
9. If no sound, allow make d mess flow
steady.
10. Allow time 4 proper circulation.
NOTE:
1. Make sure say no be u be d first
person to complain.
2. Wen pple begin dey shout "Jesus"
who do dis wan. E no go better for d
person wey do dis kind thin," simply
ask "why som persons no fit respect
demselves 4 public places?na wa o"
3. No shout pass odas if not u go
become suspect.
4. Take style disengage from d area,
relocate to another zone and repeat d
exercise!
Trust me,u will go places wit dis
profession.d world must hear of u
more dan Micheal Jackson..
Happy Sunday..
lol @ d "repeat d exercise", dis is funny..happy sunday 2 u too!
Re: How To Fart In Public And Retain Ur Image. by sKeetz(m): 11:18pm On Jun 09, 2013
^ ^ cant u drop ur comments without quoting him undecided
Re: How To Fart In Public And Retain Ur Image. by Lordwize(m): 8:03am On Jun 10, 2013
This is a very good profession, it will be marketable.
Re: How To Fart In Public And Retain Ur Image. by ikechukz(m): 9:57pm On Jun 10, 2013
Will definitely try this in class tomorrow
Re: How To Fart In Public And Retain Ur Image. by druid06(m): 1:57pm On Jun 11, 2013
Made my day. Totally hilarious.. haha!!
Re: How To Fart In Public And Retain Ur Image. by Mantee(m): 5:35pm On Jun 11, 2013
Nice one. Need more of this
Re: How To Fart In Public And Retain Ur Image. by vb0mb(m): 7:25pm On Jun 11, 2013
victormini: HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR
IMAGE.
To mess for public dey sweet but if
dem catch u, no be small
embarasment o! Just follow dis
guidelines & u are on ur way to being
a star in dis profession.
1. Wen u enter a hall, check d wind
direction,if na closed hall wit air
condition or fan,beta 4 u. Maximum
impact.
2. Make sure say u sidon face d wind
direction. ...
3. Make sure say u get enof leg space.
U go soon knw why!
4. Form ajebo by crossin ur legs every
now &then.
5. U don ready 2 execute, try hold am
until time wey d hall dey noisy incase
ur mess na d type wey dey sound like
AK47.
6. Now carefuly cross ur leg, right over
left.
7. Elevate d right yansh.
8. Release small (sound check)
9. If no sound, allow make d mess flow
steady.
10. Allow time 4 proper circulation.
NOTE:
1. Make sure say no be u be d first
person to complain.
2. Wen pple begin dey shout "Jesus"
who do dis wan. E no go better for d
person wey do dis kind thin," simply
ask "why som persons no fit respect
demselves 4 public places?na wa o"
3. No shout pass odas if not u go
become suspect.
4. Take style disengage from d area,
relocate to another zone and repeat d
exercise!
Trust me,u will go places wit dis
profession.d world must hear of u
more dan Micheal Jackson..
Happy Sunday..

The best post on nairaland since its inception.

(1) (Reply)

The Red Thing! / What Was This Man Thinking..feeling Like A Kid Again? / NEW MTN #100 For 7gb.tested!.no Tweaking

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.