Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,248 members, 7,818,846 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 06:34 AM

How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) (3296 Views)

How To Fart In Public And Retain Your Image / How To Fart In Public And Retain Your Image / How To Fart In Public And Retain Ur Image. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by dani1luv: 3:22pm On May 18, 2012
Tutorial: HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR IMAGE.

To mess for public dey sweet but if dem catch u, no be small embarasment o!

Just folow dis guidelines & u are on ur way to being a star
in dis profession.

1. Wen u enter a hall, check d wind direction, if na closed hall wit AC, better. Maximum impact.

2. Make sure say u sidon face d wind direction.
...
3. Make sure say u get enof leg space. U go soon knw why.

4. Form ajebo by crossin ur legs every now & then.

5. U don ready 2 execute, try hold am until time wey d hall
dey noisy incase ur mess na d type wey dey sound like AK47.

6. Now carefuly cross ur leg, right over left.

7. Elevate d right yansh.

8. Release small (sound
check)

9. If no sound, allow make d mess flow steady.

10. Allow time 4 proper
circulation.

NOTE:

1. Make sure say no be u be d first person 2 complain.

2. Wen pple begin dey shout "chineke! E no go better for d person wey do dis kind thin,"
simply ask "why person no fit respect d presence of odas
na?"

3. No hala pass odas if not u go become suspect.

4. Take style disengage from d area, relocate to another zone and repeat d exercise!
=))

* AdvIcE No Be CursE! ;DTutorial: HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR IMAGE.

* AdvIcE No Be CursE! grin grin grin grin grin cheers!! cheesy

1 Like

Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Nobody: 3:30pm On May 18, 2012
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin
grin grin grin grin
grin grin grin
grin grin
grin
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by dani1luv: 3:37pm On May 18, 2012
DONkollione: grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin
grin grin grin grin
grin grin grin
grin grin
grin
[size=13pt]Free Madness[/size] grin grin grin grin

1 Like

Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Nobody: 3:57pm On May 18, 2012
dani1luv:
[size=13pt]Free Madness[/size] grin grin grin grin

part6!
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by lilkech(m): 5:12pm On May 18, 2012
dani1luv: Tutorial: HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR IMAGE.

To mess for public dey sweet but if dem catch u, no be small embarasment o!

Just folow dis guidelines & u are on ur way to being a star
in dis profession.

1. Wen u enter a hall, check d wind direction, if na closed hall wit AC, better. Maximum impact.

2. Make sure say u sidon face d wind direction.
...
3. Make sure say u get enof leg space. U go soon knw why.

4. Form ajebo by crossin ur legs every now & then.

5. U don ready 2 execute, try hold am until time wey d hall
dey noisy incase ur mess na d type wey dey sound like AK47.

6. Now carefuly cross ur leg, right over left.

7. Elevate d right yansh.

8. Release small (sound
check)

9. If no sound, allow make d mess flow steady.

10. Allow time 4 proper
circulation.

NOTE:

1. Make sure say no be u be d first person 2 complain.

2. Wen pple begin dey shout "chineke! E no go better for d person wey do dis kind thin,"
simply ask "why person no fit respect d presence of odas
na?"

3. No hala pass odas if not u go become suspect.

4. Take style disengage from d area, relocate to another zone and repeat d exercise!
=))

* AdvIcE No Be CursE! ;DTutorial: HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR IMAGE.

To mess for public dey sweet but if dem catch u, no be small embarasment o!

Just folow dis guidelines & u are on ur way to being a star
in dis profession.

1. Wen u enter a hall, check d wind direction, if na closed hall wit AC, better. Maximum impact.

2. Make sure say u sidon face d wind direction.
...
3. Make sure say u get enof leg space. U go soon knw why.

4. Form ajebo by crossin ur legs every now & then.

5. U don ready 2 execute, try hold am until time wey d hall
dey noisy incase ur mess na d type wey dey sound like AK47.

6. Now carefuly cross ur leg, right over left.

7. Elevate d right yansh.

8. Release small (sound
check)

9. If no sound, allow make d mess flow steady.

10. Allow time 4 proper
circulation.

NOTE:

1. Make sure say no be u be d first person 2 complain.

2. Wen pple begin dey shout "chineke! E no go better for d person wey do dis kind thin,"
simply ask "why person no fit respect d presence of odas
na?"

3. No hala pass odas if not u go become suspect.

4. Take style disengage from d area, relocate to another zone and repeat d exercise!
=))

* AdvIcE No Be CursE! grin grin grin grin grin cheers!! cheesy

eheeen . . . okaaay . . . i see !

so na wetin u dey do 4 dat office wey seun keep una ehhn ? u this wicked man

no wonder ben10 been run quick quick apply for transfer go mars where no kind of 'GAS' dey available to disturb him poor nose

young man change ya devilish and dirty ways o !
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by bright007(f): 6:20pm On May 18, 2012
Ŵĥŷ double-posting?mtcheeewwwwwwwwwWwwwwwwwwwwwwwwwwww!
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by brosmart(m): 10:27pm On May 18, 2012
What the deuce is your name? FART MASTER? shocked
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by SHEILATQ: 2:31pm On May 20, 2012
LOL
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Ajibel(m): 5:00pm On May 20, 2012
Dani's experience is d best teacher grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Nobody: 7:55pm On May 20, 2012
Ajibel: Dani's experience is d best teacher grin grin grin grin grin grin grin grin

so u fit laff for persin joke? sad
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Opoki(m): 7:19pm On May 21, 2012
Lol
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Giddison(m): 7:48pm On May 21, 2012
9ice one
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Nobody: 12:40am On May 22, 2012
Too funny
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by sylve11: 1:37pm On May 24, 2012
*Faints[i][/i]* lol grin grin grin cool
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Nobody: 2:18pm On May 24, 2012
nice one dani grin grin grin take these pictures. . . .

Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Walexz02(m): 11:25pm On May 24, 2012
Chia u wnt kill me grin
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Ajibel(m): 11:28pm On May 24, 2012
DONkollione:

so u fit laff for persin joke? sad

were u seeing me laffter at the joke
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by digirep: 11:00pm On Jul 22, 2012
Very creative. Lol
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Sharon6(f): 11:06pm On Jul 22, 2012
I laff sotey water dey commot for my eyes as I dey weewee for body. Guy u are too gbaski. Fart master thumbs up.
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Murphy7h4: 2:17am On Jul 23, 2012
Good point
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by toygod2: 4:51am On Jul 23, 2012
MESSER cheesy

1 Like

Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Nobody: 9:06pm On Jul 23, 2012
Welldone 'M' Professor
Re: How To Mess In Public, And Retain Your Image! :) by Nobody: 12:30am On Jul 24, 2012
Oga dani,na messology u study 4 skul?

(1) (Reply)

Check Out Naija Version Of The Movie " Watchmen" (pics) / Leaked Audio: Lil Wayne Mentions 5 Nigerian Rappers He Plans To Work With / Picture of Authentic Imported WHATSAPP Perfume At Affordable Price

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.