Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,800 members, 7,956,048 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 10:32 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / In Waec Examination, Akpors Was Ask To Complete The Following: (2639 Views)
Lolz....! Akpors Was Among Three Student Instructed To Make A Short Poem. / Akpors Was TOASTING Ekaitte With The Help Of A Bible: / June/July WAEC Examination Questions (2) (3) (4)
In Waec Examination, Akpors Was Ask To Complete The Following: by Minaak47(m): 3:16pm On Jun 17, 2013 |
1) He who fights and run away? Akpors: E don surrender be dat, na fear catch am. 2) A rolling stone? Akpors: No fit just dey roll, na person push am. 3) He who lives in a glass house? Akpors: Na rich politician e gobe. 4) A stitch in time? Akpors: Dey prevent futher tear tear. 5) Birds of same feather? Akpors: Na dsame mama borndem. 6) One good turn? Akpors: Na correct power steering fit do am. 7) A bird in hand? Akpors: Wetin e won be again, if no be berbeque.dem plenty for chiken republic. 8] Half bread is better than? Akpors: poff poff,buns or garriwithout sugar. 9) A journey of a thousand miles? Akpors: Na the person wahalabe dat na..why im no enter motor or aeroplane jeje?. 10) He who laughs last? Akpors: Get brain problem. make dem examine am because na begining of madness be dat. 11) A patient dog? Akpors: Na hunger go kill am. 12) All work and no play? Akpors: Na bank job be dat. 13) Once beaten? Akpors: Na revenge go follow be dat. 14) A fool at forty? Akpors: You never see naija own..our own dey start at 50. 15) A friend in need? Akpors: Na parasite be dat.. HOW MANY MARKS WOULD AKPORS SCORE? |
Re: In Waec Examination, Akpors Was Ask To Complete The Following: by obi4eze(m): 3:21pm On Jun 17, 2013 |
Re: In Waec Examination, Akpors Was Ask To Complete The Following: by Nobody: 3:29pm On Jun 17, 2013 |
Akpors is Smart mehn! |
Re: In Waec Examination, Akpors Was Ask To Complete The Following: by Gloriouspa(m): 8:48pm On Jun 17, 2013 |
Bros una no go kill person. I laf so te I trowe my drink for dining table. |
Re: In Waec Examination, Akpors Was Ask To Complete The Following: by rudyoris: 9:03pm On Jun 17, 2013 |
akpors no go kill person oo, him sabi pass the examiner, Excellentee highly recormended, |
Re: In Waec Examination, Akpors Was Ask To Complete The Following: by englishmart(m): 10:55pm On Jun 17, 2013 |
0/100. 1 Like |
Re: In Waec Examination, Akpors Was Ask To Complete The Following: by Minaak47(m): 8:57pm On Jun 18, 2013 |
Lolz |
Re: In Waec Examination, Akpors Was Ask To Complete The Following: by dejoca(f): 5:58pm On Jun 24, 2013 |
Na hundred percent |
(1) (Reply)
Hilarious Photo Of Grace Mugabe Carrying President Robert Mugabe / SHAMEFUL PHOTOS: Check Out Sex Scenes From An Upcoming Nollywood Movie.... / See How A Chelsea Fan Celebrated Their Win Over Aston Villa
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |