Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,332 members, 7,811,971 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 03:22 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If U Dont Want A Bad Day, Dont Go Near Woman's Phone (1245 Views)
When You Get A Strong Beating From Your Opponent But Dont Want To Give Up / When You Are Sick And You Dont Want Relatives To Know Your Pin / Joke Of The Day,dont Misss (2) (3) (4)
(1) (Reply)
If U Dont Want A Bad Day, Dont Go Near Woman's Phone by bodmasfem(m): 3:49pm On Jun 28, 2013 |
Make we laff small abeg... If u are a man and u wan2 live long, pls dnt go near ur woman's phone unless u hav shock-absorbers like me. I just got home now and met my neighbour(Emeka)crying like a baby,then we got talking. Me: Mekus wetin happen now...who die nau Emeka: Bros na Amaka o Me: chizoooooosu!!!amaka don die? Emeka: my brother had it bn she even die sef I no go cry...dis girl has finished me ooo Me: oya pls calm down and tel me wat happened Emeka: Can u imagine Amaka dat av bn paying her school fees up2 her final year nowuse idiot 2 save my name in her phone.... Me: mshhhhhhhhhhh na d idiot dey pain ueven makin u cry? U get time my broda... Emeka: Bros no be d idiot dey pain me,d tin is dat my own idiot is idiot number 18 Me: hmmm my broda manage d idiot nau,afterall my own girl dat i wan to marry use Evangelist David 2 save my name in her phone... Emeka: (laughing now) na waoo atleast dat one is even beta... Me: shut up! Wen I scrolled d phone further I saw 3 other evangelists(Ibe,Timothy and JacoB),then 2 pastors(Mike and Anthony),and den 4 Apostles(Chidi,Samuel,Mike,Greg),den2 Rev(Chika and Ifeanyi)and then one bishop Francis.... Emeka: hahahahahahaha may be dat bishop is d general overseer of her heart and u be ordinary branch pastor!!!! hahahahaa 2 Likes |
Re: If U Dont Want A Bad Day, Dont Go Near Woman's Phone by soksy(f): 1:39pm On Dec 16, 2013 |
Abeg my belle dey pain me because of laugh |
(1) (Reply)
How Many Circles Are In This Picture???? / What Is The Man In This Photo Doing? / How Much Did APC Pay This Guy :D Photo
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |