Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,750 members, 7,824,158 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 01:09 AM

Big Fish - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Big Fish (966 Views)

Cat Fish: My Funny Experience With A Ghanian Guy / Bird And Fish / ROTFLMAO!! Comedy Skit: Bovi - The Fish (get Ready To Laugh) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Big Fish by Nobody: 8:50am On Jul 12, 2013
I dey sleep jeje 4ma crib,when dis guy cum call me say one big fish dey 4compound,i rush there thinking say na fish wey we go just carry go cook,i wan collapse when i c say na one big fish like whale,our shout don attract other neighbours dem,cum c pple 4inside rain dey cut fish,dey climb demselves like ladder,nobody wan carry last,i cut my own share,i neva chop whale b4 4ma life,i wan taste am 4d first time,i rush go haos put am 4fire,sama am with d neccessary ingredients,but i still dey wonder whether fish dey really fall 4rm heaven or not when my sister wake me say i don late 4where i wan go......
Re: Big Fish by Slowpois0n: 11:16pm On Oct 09, 2013
really? ur joke sucks!
Re: Big Fish by Lindajohn(f): 6:26am On Oct 10, 2013
Slowpois0n: really? ur joke sucks!
hater, He tried

(1) (Reply)

Coca-cola Salesman In Saudi Arabia / God Did Not Compulsory Tithe- Pastor Adeboye / Naija Mentality......lolx

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.