Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,276 members, 7,954,091 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 12:14 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) (100205 Views)
I Am Flow1759 / One For The Master And One For The Boy By Flow1759 #mobilebookshelfwaw / Official: Happy Birthday To Flow1759 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (36) (37) (38) (39) (40) (Reply) (Go Down)
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Kingademos(m): 3:40pm On Nov 09, 2013 |
haba no update today ne |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by princechinedu(m): 7:49pm On Nov 09, 2013 |
Dis tori dey do me like kpako dey play 4 my head..I dey feel una bad.... |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by ninja4life(m): 9:19pm On Nov 09, 2013 |
Lwkmd,nice update by d rock.waiting for foxy flow |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Daniel2802(m): 2:57pm On Nov 10, 2013 |
Wia una na? |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by amama1987: 3:54pm On Nov 10, 2013 |
Waow dis collabo bad gan. i just dey laff my ass. @ Flow na ur second story we i dey follow. foxy i love u die. rock555 thumbs up. abeg update sharperly |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by amama1987: 11:23pm On Nov 10, 2013 |
@Rock555. I don dey read ur preachers son dey go. u truly rocks. Thumbs up guys. abeg updates |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Therock5555(m): 8:58am On Nov 11, 2013 |
Good morning y'all. #sits patiently while expeting update from my oga @ the top# *Dog meat things on point* |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Gifteey100: 10:56am On Nov 11, 2013 |
#Coughz....Wer ar u pple naw??Ayaf com oo |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Talk2david1(m): 3:29pm On Nov 11, 2013 |
Finally caught up with u guys. Nice story, very funny I must say but I couldn't help noticing the flaw in the scene where Attai got the Landlord's daughter pregnant.You guys spent a week in Lagos,3 days @ ajegule. How is it possible for pregnancy symptoms to manifest within 3 days instead of 3 months? I wonder. Nice story though, best comedy I've read on Nairaland I must confess. |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Daniel2802(m): 4:13pm On Nov 11, 2013 |
We still dy wait oh. |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Niyi12arsenal(m): 6:50pm On Nov 11, 2013 |
Wooooow what an up date.u guys rock...more of it pls.. |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Therock5555(m): 10:34pm On Nov 11, 2013 |
Gifteey100: #Coughz....Wer ar u pple naw??Ayaf com oo Who am i seeing. #Cleans eyes# Gifteey baby, na u be this. Aww #Hugs her# welcome oo |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Nduking92(m): 9:48am On Nov 12, 2013 |
The rock5555:bad son of a gud man.kiss also de game na |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Daniel2802(m): 9:23pm On Nov 12, 2013 |
This thread don become abadoned property. |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Mutaino7(m): 11:27pm On Nov 12, 2013 |
IGBO TRADER WRITING WAEC EXAM: Ebuka told his Oga at the shop to please wait at the gate and pick him up after his WAEC Commerce exam at the Commercial Secondary School where he registered. He was given Commerce Exam question paper and the only question he could answer was question number 3 and it says: "Differentiate between a Warehouse and a Shop" (20marks). After much thinking he smiled and wrote his answer as fast as he could: Warehouse is at Ojota while Shop is at Alaba market. Then he submitted his paper and went to meet his Oga at the gate: OGA: Ebuka, how far? How e be? EBUKA: E dey so simple Oga. Question number three say make we differentiate between a warehouse & a shop. OGA: Ehen- ehen...Wet in U come write? EBUKA: hmmm. I write say "warehouse dey for Ojota & shop dey for Alaba. OGA: So na the only thing wey U write be dat? EBUKA: Yes Oga. OGA: Chinekemee!!! U dey craze? Common go back & put the phone numbers & our complete address. silly boy! Na so dem take dey get customers..... |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Uthman51(m): 12:06am On Nov 13, 2013 |
Mutaino7: IGBO TRADER WRITING WAEC EXAM: Ebuka told his Oga at the shop to please wait at the gate and pick him up after his WAEC Commerce exam at the Commercial Secondary School where he registered. He was given Commerce Exam question paper and the only question he could answer was question number 3 and it says: "Differentiate between a Warehouse and a Shop" (20marks). After much thinking he smiled and wrote his answer as fast as he could: Warehouse is at Ojota while Shop is at Alaba market. Then he submitted his paper and went to meet his Oga at the gate: OGA: Ebuka, how far? How e be? EBUKA: E dey so simple Oga. Question number three say make we differentiate between a warehouse & a shop. OGA: Ehen- ehen...Wet in U come write? EBUKA: hmmm. I write say "warehouse dey for Ojota & shop dey for Alaba. OGA: So na the only thing wey U write be dat? EBUKA: Yes Oga. OGA: Chinekemee!!! U dey craze? Common go back & put the phone numbers & our complete address. silly boy! Na so dem take dey get customers.....Real business man |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by linpok: 12:15am On Nov 13, 2013 |
Mutaino7: IGBO TRADER WRITING WAEC EXAM: Ebuka told his Oga at the shop to please wait at the gate and pick him up after his WAEC Commerce exam at the Commercial Secondary School where he registered. He was given Commerce Exam question paper and the only question he could answer was question number 3 and it says: "Differentiate between a Warehouse and a Shop" (20marks). After much thinking he smiled and wrote his answer as fast as he could: Warehouse is at Ojota while Shop is at Alaba market. Then he submitted his paper and went to meet his Oga at the gate: OGA: Ebuka, how far? How e be? EBUKA: E dey so simple Oga. Question number three say make we differentiate between a warehouse & a shop. OGA: Ehen- ehen...Wet in U come write? EBUKA: hmmm. I write say "warehouse dey for Ojota & shop dey for Alaba. OGA: So na the only thing wey U write be dat? EBUKA: Yes Oga. OGA: Chinekemee!!! U dey craze? Common go back & put the phone numbers & our complete address. silly boy! Na so dem take dey get customers..... ;DLMAO |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by 4kizo(m): 9:57am On Nov 13, 2013 |
Mutaino7: IGBO TRADER WRITING WAEC EXAM: Ebuka told his Oga at the shop to please wait at the gate and pick him up after his WAEC Commerce exam at the Commercial Secondary School where he registered. He was given Commerce Exam question paper and the only question he could answer was question number 3 and it says: "Differentiate between a Warehouse and a Shop" (20marks). After much thinking he smiled and wrote his answer as fast as he could: Warehouse is at Ojota while Shop is at Alaba market. Then he submitted his paper and went to meet his Oga at the gate: OGA: Ebuka, how far? How e be? EBUKA: E dey so simple Oga. Question number three say make we differentiate between a warehouse & a shop. OGA: Ehen- ehen...Wet in U come write? EBUKA: hmmm. I write say "warehouse dey for Ojota & shop dey for Alaba. OGA: So na the only thing wey U write be dat? EBUKA: Yes Oga. OGA: Chinekemee!!! U dey craze? Common go back & put the phone numbers & our complete address. silly boy! Na so dem take dey get customers.....igbo kwenu!!!1 am proudly igbo...we ain't joking with business |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by kingphilip(m): 12:40pm On Nov 13, 2013 |
Sotey the thread don turn where people de advertise their language... Smh for una |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Ormorlehwah(f): 6:40pm On Nov 13, 2013 |
Hmmmm.... Chai, ur big head don cobalize u. |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Uthman51(m): 11:51pm On Nov 13, 2013 |
Ormorlehwah: Hmmmm.... Original cobalizing |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Jumizie13(f): 9:07am On Nov 14, 2013 |
Ormorlehwah: Hmmmm.... |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Kingademos(m): 6:56pm On Nov 18, 2013 |
Mutaino7: IGBO TRADER WRITING WAEC EXAM: Ebuka told his Oga at the shop to please wait at the gate and pick him up after his WAEC Commerce exam at the Commercial Secondary School where he registered. He was given Commerce Exam question paper and the only question he could answer was question number 3 and it says: "Differentiate between a Warehouse and a Shop" (20marks). After much thinking he smiled and wrote his answer as fast as he could: Warehouse is at Ojota while Shop is at Alaba market. Then he submitted his paper and went to meet his Oga at the gate: OGA: Ebuka, how far? How e be? EBUKA: E dey so simple Oga. Question number three say make we differentiate between a warehouse & a shop. OGA: Ehen- ehen...Wet in U come write? EBUKA: hmmm. I write say "warehouse dey for Ojota & shop dey for Alaba. OGA: So na the only thing wey U write be dat? EBUKA: Yes Oga. OGA: Chinekemee!!! U dey craze? Common go back & put the phone numbers & our complete address. silly boy! Na so dem take dey get customers.....so i should fry beans?.....see make una better come update o |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by hotswagg12: 12:51pm On Nov 22, 2013 |
Its obvious that you guys don't knw wat to write again. God dey watch una o |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by armadeo(m): 11:36am On Nov 27, 2013 |
Just got to the point where the rock comes in all a can say is an insane addition to an already insane combo. Man u guys are gifted. Triumphant trio. |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by FoxyFlow(m): 11:39am On Nov 27, 2013 |
hotswagg12: Its obvious that you guys don't knw wat to write again. God dey watch una o |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by FoxyFlow(m): 11:39am On Nov 27, 2013 |
armadeo: Just got to the point where the rock comes in all a can say is an insane addition to an already insane combo. Man u guys are gifted. |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Nobody: 10:22pm On Nov 29, 2013 |
una don lost for abuja abi |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by otijah(m): 12:23am On Dec 01, 2013 |
I Hate 9ja: una don lost for abuja abihahaha, dem dey prison for Abuja for drug trafficking, so no more updates plssss Bear with us. THANKS |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by smithe113(m): 4:33pm On Dec 01, 2013 |
I swear i fit blow foxy's head for startin this story and dumpin us halfway.......God is watchin u |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Nobody: 4:17pm On Dec 03, 2013 |
I hereby unfollow this thread |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by FoxyFlow(m): 4:43pm On Dec 03, 2013 |
Mermaid.of.life: |
(1) (2) (3) ... (36) (37) (38) (39) (40) (Reply)
The Most Wanted Maid / The Brand Of Cain (A Complete Novel) / Tormented
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |