Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,559 members, 7,816,356 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 10:09 AM

Personally (ASUU Remix), Kindly Read - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Personally (ASUU Remix), Kindly Read (1126 Views)

Street Guy In Trouble, Kindly Read. / Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike / Boko Haram Gives ASUU Ultimatum To Call Off Strike. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Personally (ASUU Remix), Kindly Read by AsotechMayor(m): 9:47pm On Sep 12, 2013
Personally
Personally..... .......X3
Personally..... .......x3
Personally I once had it

I don tire to feed my body
I just dey fear my books like sey I neva jacked it
People reason dat am joking like it
Aaaah....... Na wetin be dis
ASUU na wetin I see
Saga........ them no wan gree
Them say FG no gree pay
*Chorus*
Personally... Professionally, this strike is nt intentionally
But the effect is physically, do they want us to go radically,
Emotionally, psychologically ,
our girls forcefully are going biologically
sexually,dramatically and them sey them no wan gree
*Chorus*
Yeah exceptionally
We need to go spiritually
Them reason na financially
But magically them dey groove internationally
Nawa......... Nawatically
Waka......... Na from my dictionary
Saga.... them no wan gree
They say them no wan gree..
Eku odun ASUU ooo, asheyi sha modun.
Oya LAUGHically and SHAREtically.

1 Like

Re: Personally (ASUU Remix), Kindly Read by PrinceIkye: 8:13am On Sep 13, 2013
Ooh ASUU, see wetin una cause.
Dis guy don de remixically, p square , u also cause dis intentionally.

1 Like

Re: Personally (ASUU Remix), Kindly Read by pipszilla(m): 7:43pm On Sep 14, 2013
Asotech Mayor: Personally
Personally..... .......X3
Personally..... .......x3
Personally I once had it

I don tire to feed my body
I just dey fear my books like sey I neva jacked it
People reason dat am joking like it
Aaaah....... Na wetin be dis
ASUU na wetin I see
Saga........ them no wan gree
Them say FG no gree pay
*Chorus*
Personally... Professionally, this strike is nt intentionally
But the effect is physically, do they want us to go radically,
Emotionally, psychologically ,
our girls forcefully are going biologically
sexually,dramatically and them sey them no wan gree
*Chorus*
Yeah exceptionally
We need to go spiritually
Them reason na financially
But magically them dey groove internationally
Nawa......... Nawatically
Waka......... Na from my dictionary
Saga.... them no wan gree
They say them no wan gree..
Eku odun ASUU ooo, asheyi sha modun.
Oya LAUGHically and SHAREtically.

Personally personal personally
how I go take laughically
When this strike deh disturb me emotionally
Psychologically, I knw sey d strike dey worry u mentally
Seriously, dis lecturers no get integrity
Dem just dey fight for there personal economy
dem no get time for our academy
Spiritually, maybe we go fight them prayerfully
Socially, my people make I greet una gud evening

1 Like

Re: Personally (ASUU Remix), Kindly Read by lexzy99(m): 6:20pm On Sep 18, 2013
pipszilla:

Personally personal personally
how I go take laughically
When this strike deh disturb me emotionally
Psychologically, I knw sey d strike dey worry u mentally
Seriously, dis lecturers no get integrity
Dem just dey fight for there personal economy
dem no get time for our academy
Spiritually, maybe we go fight them prayerfully
Socially, my people make I greet una gud evening
Re: Personally (ASUU Remix), Kindly Read by babadem2much(m): 7:14pm On Sep 18, 2013
una c wetin ASUU n FG don cause all d undergraduates dem do turn musician by force, movie lovers n mek i reserve

(1) (Reply)

Akpos In Court / Moment Of Truth! When Was The Last Time You Did This? (see Photo). / If You Were In This Bus, What Would You Do?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.