Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,258 members, 7,953,984 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 10:21 AM

"yarb" Me(if U Can) - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / "yarb" Me(if U Can) (3247 Views)

If U Are A Drunker View Dis Picture To See What Wil Happen To U When U Die. / If U Dont Laff Call Me Ediotttt!!. / Laaaf It Out Wit Kingron Until U Can Laf No More!!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

"yarb" Me(if U Can) by Emma4dfuture(m): 11:00pm On Jun 27, 2008
I'll go frst:You drink PowerHorse,u no fit fire shot!lol
Re: "yarb" Me(if U Can) by Eclairs: 5:34am On Jun 28, 2008
Emma4dfuture:

I'll go frst:You drink PowerHorse,u no fit fire shot!lol

You fall from bicycle, u say driver u no lock door
Re: "yarb" Me(if U Can) by studio43(m): 6:01am On Jun 28, 2008
wetin u gyz dey yarn sef? lipsrsealed
Re: "yarb" Me(if U Can) by Jeovy(m): 6:05am On Jun 28, 2008
you dey craze,you come dey find madness
Re: "yarb" Me(if U Can) by studio43(m): 6:06am On Jun 28, 2008
jeovy,

who u dey talk to?
Re: "yarb" Me(if U Can) by Jeovy(m): 6:12am On Jun 28, 2008
your shadow
Re: "yarb" Me(if U Can) by studio43(m): 6:14am On Jun 28, 2008
Jeovy:

your shadow



oh ok sha grin
i only blame the person wey give u access to puter. grin
Re: "yarb" Me(if U Can) by Jeovy(m): 6:17am On Jun 28, 2008
you lucky say you no blame me
Re: "yarb" Me(if U Can) by kpokpoti(m): 11:52am On Jun 28, 2008
shocked your big nyash you fit yarb me if i no go finish your yeye life grin
Re: "yarb" Me(if U Can) by Jeovy(m): 2:34pm On Jun 28, 2008
You dey find yab,I no get any for you
Re: "yarb" Me(if U Can) by studio43(m): 3:56pm On Jun 28, 2008
imao
Re: "yarb" Me(if U Can) by princesa(f): 6:09pm On Jun 28, 2008
no yabbing for you today come next time grin
Re: "yarb" Me(if U Can) by studio43(m): 6:16pm On Jun 28, 2008
copy copy ;d
Re: "yarb" Me(if U Can) by princesa(f): 6:40pm On Jun 28, 2008
u talkn to moi cool
Re: "yarb" Me(if U Can) by mykali(m): 7:02pm On Jun 28, 2008
@ topic

with ya scatter scatter teeth like james bond bullet.
Re: "yarb" Me(if U Can) by ituen(m): 6:21am On Jun 29, 2008
all of una mumu don ripe
Re: "yarb" Me(if U Can) by Eclairs: 10:37am On Jun 30, 2008
ituen:

all of una mumu don ripe

you mess you dey use touchlight take find am. na ur mumu ripe pass
Re: "yarb" Me(if U Can) by clemcykul(f): 10:50am On Jun 30, 2008
you mess all the mosquito for ur room,call u name den ask you

jeovie are we safe?
Re: "yarb" Me(if U Can) by beemex(m): 12:10pm On Jun 30, 2008
Clemcykul this na for u sha. As the tallest man in ur village, u siddon on top maggi cube but ur leg no still touch ground.
Re: "yarb" Me(if U Can) by beemex(m): 12:13pm On Jun 30, 2008
Again, as the greatest mathematician to have come out of ur village, you shit for two places come dey find their LCM
Re: "yarb" Me(if U Can) by beemex(m): 12:19pm On Jun 30, 2008
Emma4dfuture this is for u, as u wise reach, u see mango on top tree but u no sure weda e ripe, u come climb the tree with much difficulty, touch the mango, confirm say e ripe well well then u come down gather stones begin dey stone the mango.
Re: "yarb" Me(if U Can) by Jeovy(m): 1:01pm On Jun 30, 2008
see yabbing,mumu in the making
Re: "yarb" Me(if U Can) by princesa(f): 4:44pm On Jun 30, 2008
the yabbing hot
now am lollllllllllllllling cheesy cheesy undecided
Re: "yarb" Me(if U Can) by jaymobb(m): 9:02pm On Jun 30, 2008
;d
Re: "yarb" Me(if U Can) by ituen(m): 9:31pm On Jun 30, 2008
if u allow jaymobb survive, im go build aquarium and rear goats inside
Re: "yarb" Me(if U Can) by Emma4dfuture(m): 10:19pm On Jun 30, 2008
@Beemex,Olorun mu e leni:U mess,HELLFIRE QUENCH,DEVIL REPENT!lol
Re: "yarb" Me(if U Can) by Emma4dfuture(m): 10:22pm On Jun 30, 2008
2 Kulikuli attack ya village,nobody escape.Ur black&white teeth lyk Don Pedro Hose grandpiano.
Re: "yarb" Me(if U Can) by Emma4dfuture(m): 10:25pm On Jun 30, 2008
Comot dere!UR MESS DEY STAIN WHITE!D first day u enter Mr Biggs,u dey price #5 beans.
Re: "yarb" Me(if U Can) by Emma4dfuture(m): 10:29pm On Jun 30, 2008
D frst day u enter stadium,u dey write noisemaker.D frst day u enter plane,u lite candle,why,u talk say no trust Nepa!
Re: "yarb" Me(if U Can) by Emma4dfuture(m): 10:34pm On Jun 30, 2008
Asawo slap u,usay na part of luv.U Bleep asawo 4get prick under pillow.hehehe.I go yarb u 2day!
Re: "yarb" Me(if U Can) by Emma4dfuture(m): 10:41pm On Jun 30, 2008
@eclairs:my friend chop fish carry bone do aerial(4tv).
Re: "yarb" Me(if U Can) by ituen(m): 7:27am On Jul 01, 2008
@Emma
Give us some mature yabs and not those ones we used back in the 80s

Like this:

Emma, If dem leave you, you go fix Alloy wheels for wheelbarrow

(1) (2) (3) (Reply)

Who Is Jesus - Joke / 3 Foolish Pastors (you Will Enjoy It / Adultry No Good Oooo!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.