Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,735 members, 7,817,020 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 11:14 PM

My Collection, Enjoy, - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My Collection, Enjoy, (6309 Views)

Funny Memes " My Collection " / Funniest Pictures In My Collection / My Collection Of Nairaland Funny Pictures... (photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: My Collection, Enjoy, by princesa(f): 2:50pm On Jul 09, 2008
we want to take it so slow for the main time
thnks for askn cool
Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 3:11pm On Jul 09, 2008
@princesa Swthrt, taking it slow, na anoda form of long thing to me.

@Guyz Abeg wetin ona think ?
Re: My Collection, Enjoy, by Jeovy(m): 3:18pm On Jul 09, 2008
Ben,wetin concern you,you wan drink panadol for another man headache

Darling princes,how you dey today?
Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 3:32pm On Jul 09, 2008
Come Romeo and Juliet, make ona free me oo.
Na only me dey here ?
Re: My Collection, Enjoy, by Jeovy(m): 4:21pm On Jul 09, 2008
na only you get bad belle
Re: My Collection, Enjoy, by tufe(m): 5:22pm On Jul 09, 2008
is someone here getting jealous
Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 5:26pm On Jul 09, 2008
God Forbid, over wetin ?
If my Joy stick raise for princesa, I go scrub am for rough fence.

Gbam !!!
Re: My Collection, Enjoy, by tufe(m): 5:31pm On Jul 09, 2008
heheheheheheeeeeeeeeeeee grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

you are killing me men. why u go yarn like that na? why u wan hurt the babe feelings. e no good oh
Re: My Collection, Enjoy, by dreeldee: 6:38pm On Jul 09, 2008
for mr biggs
Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 6:42pm On Jul 09, 2008
dreeldee:

for mr biggs
Re: My Collection, Enjoy, by princesa(f): 6:43pm On Jul 09, 2008
HABA BEN wink
NOT TOO LONG AGO U WERE READY TO GIVE ME
CONTAINERS
GUGURU AND WHATEVA undecided
ROSES
SING 4 ME (STYL-PLUS, FREESTYLE, ETC)
NOW U ARE SUDDENLY COLD AND GROGGY
IS THIS HOW HIGH YOU ARE JEALOUS AND DISAPIONTED THAT I DINT CHOSE YOU

THAT MY FREIND IS WHAT I CALL[b] BAD BELLE[/b]

@JEOVY
AM FINE  kiss
Re: My Collection, Enjoy, by dreeldee: 6:57pm On Jul 09, 2008
person don finally multiply him problem lipsrsealed lipsrsealed
Re: My Collection, Enjoy, by princesa(f): 7:05pm On Jul 09, 2008
u abi cool
Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 7:14pm On Jul 09, 2008
Yeah babe, that was until i saw your pics, Na im i cease fire, push you give Jeovy.
Check this thread Jeovy weds Princesa for confirmation grin
Re: My Collection, Enjoy, by dreeldee: 7:19pm On Jul 09, 2008
grin grin grin grin grin jeovy go hear win
Re: My Collection, Enjoy, by Jeovy(m): 8:06pm On Jul 09, 2008
Dre,even you?why not let love be?
Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 8:27pm On Jul 09, 2008
Yes oo let love be ooo grin
Re: My Collection, Enjoy, by ituen(m): 6:07am On Jul 10, 2008
Me sef don commt hand for dem affairs


Ben,

Its good u had foresight. Imagine the babe u dey drag with Jeovy


@Princess
With all ur beauty, see the kain man u go choose marry

@Jeovy
U get taste oh
Re: My Collection, Enjoy, by princesa(f): 11:20am On Jul 10, 2008
@ituen
my joevy is very handsome and am beautiful
thnks for the advice anyways

@dre
u just come dey yarn without knowing the basics
o boy try read all the threads and sharpen that unsmart brain
daaaaaaaaaaa undecided

ben
get the j. managment class u need it cool

@jeovy
its only for the time being
all their jealousy and bad belle go soon fade wink kiss
Re: My Collection, Enjoy, by dreeldee: 1:07pm On Jul 10, 2008
@princesa yeye girl, I did read it and i no just wan talk because of jeovy so no make me vex o angry anyway, 2 things are missing here,beauty e get as e be for you from your talk,brain u lack that i know. nawaho. Grow up knucklehead, jeovy, u don enter am already cheesy cheesy grin grin grin grin
Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 1:18pm On Jul 10, 2008
The battle line is drawn.
Re: My Collection, Enjoy, by Jeovy(m): 1:24pm On Jul 10, 2008
Ben,
There is no battle not to talk of line
Dre,

Take am easy,we go reserve extra cake for you

Ituen,

If you go on like you are doing,We wont invite you for the wedding

My princess,

Just be strong at this moment of jealousy,love conquers all kiss
Re: My Collection, Enjoy, by dreeldee: 1:34pm On Jul 10, 2008
Jeovy:


Dre,

Take am easy,we go reserve extra cake for you



from the fairy cake una wan use? princesa go poison me i no want grin grin grin grin grin grin
Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 2:12pm On Jul 10, 2008
@Jeovy If you dont have respect for Elders in NLD we no go donate for that cake again.

Hope i am speaking the minds of the elders ?
grin
Re: My Collection, Enjoy, by princesa(f): 4:47pm On Jul 10, 2008
dreeldee:

@princesa yeye girl, I did read it and i no just wan talk because of jeovy so no make me vex o angry anyway, 2 things are missing here,beauty e get as e be for you from your talk,brain u lack that i know. nawaho. Grow up knucklehead, jeovy, u don enter am already cheesy cheesy grin grin grin grin

seriously dre, i aint got your time

dreeldee:

from the fairy cake una wan use? princesa go poison me i no want grin grin grin grin grin grin

wetin consine me and you, if you get poisoned on that day
it will be by the waitress, cos i will be so busy with important personality

ben~jay:

The battle line is drawn.

between who and who cool

@jeovy
men all this bad belle still too much
but we shall overcome
Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 4:50pm On Jul 10, 2008
for ona mind now, ona don become NLD celebrated couples abi ?

@Guyz, abeg i need backup lets give it to them hot.
Re: My Collection, Enjoy, by Jeovy(m): 4:55pm On Jul 10, 2008
aha ben,I think say you wan leave us alone,losing my princess pain you like this?Whatever you do or say will make us stronger

Princess darlinnnnnnnnnnnnng,Isn't that true?

Dre,you suppose be my man,wetin dey vex you like this
Re: My Collection, Enjoy, by princesa(f): 5:05pm On Jul 10, 2008
ben~jay:

for ona mind now, ona don become NLD celebrated couples abi ?

@Guys, abeg i need backup lets give it to them hot.

people like you make us celebrated
thnks for the accolade cool
Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 5:07pm On Jul 10, 2008
don't mention. grin
Re: My Collection, Enjoy, by princesa(f): 5:10pm On Jul 10, 2008
i insist wink
Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 5:14pm On Jul 10, 2008
@princesa U just dey find my mouth. angry
I dey vex.
Re: My Collection, Enjoy, by dreeldee: 5:43pm On Jul 10, 2008
grin grin grin grin grin i can't shout lipsrsealed lipsrsealed

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Gaby Caught Stealing / My Private Part. / Are These English Words Moi Moi And Akara?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.