Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,411 members, 7,954,629 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 03:11 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Joke Of The Day: Akpors And Etisalat Customer Care (1388 Views)
Joke Of The Day: Akpors And Onome At A Brothel / Joke Of The Day: Akpors And Wife Ekaette In Court / Joke Of The Day: Akpors Went To His Doctor About His Sleepless Night (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Joke Of The Day: Akpors And Etisalat Customer Care by Manchidede(m): 12:08pm On Oct 11, 2013 |
Akpors: hellooooooo Customer care: yea, dis is Jane how may I help u? Akpors: Jane! whatsup!? Customer care: am fine. Hw may I help u sir? Akpors: ok. E get one browsing cheat like dat wey people d use now for dia nokia phones, I wan make u block am. Customer care: thank u very much for d info. Well see to dat sir. But sir, y re u giving us dis info? U must be a good Nigerian. Akpors: Good wetin? Na Tecno I de use. I try am dia but e no work. Dey sey eno d work 4 android phones. If una block dis one now, I believe dey ll find a beta one. If you like this, like our page for latest updates at http://www.facebook.com/ |
(1) (Reply)
Many Of U Would Get Confused For A Second / Question For The Day / Dirty Boxers
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |