Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,825 members, 7,820,904 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 01:39 AM

This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# (9014 Views)

See What Happens When You Mistakenly Shout Sai Baba In A Fuel Queue(pic) / This Happens Only In Nigeria... / Hilarious Made In 9ja Keke (pics) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 3:45pm On Oct 26, 2013
Ochuko : My guy, How far?

Akpors : Wetin dey happen na?

Ochuko : Why you jus dey call me
now?

Akpors : You buy me credit?

Ochuko : Dis wan wey you call so, you
wan show?

Akpors : Where u dey?

Ochuko : You sabi Plus place?

Akpors : Make we block there?

Ochuko : Before nko? Abi u wan
make we block for anoda place?

Akpors : You get pay?

Ochuko : Wetin you wan take money
do?

Akpors : We no suppose drink?

Ochuko : Na me born you?

Akpors : No be u be my chairman?

Ochuko : Abi craze don log on to u?
Na my pay u go dey use
maintain?

Akpors : Before nko?

Ochuko : U serious abi you dey play?

Akpors : Bros, wetin u tink?

Ochuko : So, u no really hold change
eh? And u wan drink? U no dey
shame?

Akpors : Bros, which ones na? Na
change for beer come dey cause
dis kind yarn?

Ochuko : Before nko?

Akpors : Abi u wan cari d money
go chop alone?

Ochuko : Na bad thing?



#UP NAIJA

8 Likes 1 Share

Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by nwaobitex: 5:05pm On Oct 26, 2013
lol

1 Like

Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 7:07pm On Oct 26, 2013
It's normal...

1 Like

Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 8:38pm On Oct 26, 2013
kwangi: It's normal...

Normal Level abi?

Shey it's our trade mark? grin

1 Like

Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 8:53pm On Oct 26, 2013
E<R>F:


Normal Level abi?

Shey it's our trade mark? grin
You no know before?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 6:39am On Oct 27, 2013
kwangi: You no know before?

Before nko?

Na so them teach you to answer question?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Yeske2(m): 9:38am On Oct 27, 2013
Naija lingo rocks.

1 Like

Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 10:07am On Oct 27, 2013
E<R>F:


Before nko?

Na so them teach you to answer question?
how them teach you to answer questions?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 11:30am On Oct 27, 2013
Damex333: how them teach you to answer questions?

You no fit greet good Morning?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 11:31am On Oct 27, 2013
Yeske!:
Naija lingo rocks.

Na so

1 Like

Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by chistar01(m): 11:36am On Oct 27, 2013
E<R>F:


You no fit greet good Morning?
lol.. You no dey fear face? Na who suppose greet who?

1 Like

Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by jokingmary(m): 11:41am On Oct 27, 2013
naija get unique qualities nd dis is one of dem wink

1 Like

Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 11:50am On Oct 27, 2013
chistar01: lol.. You no dey fear face? Na who suppose greet who?
you no fit slap him face?

1 Like

Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 12:09pm On Oct 27, 2013
.
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 12:49pm On Oct 27, 2013
mincuu: una no go church?

No be church I just come back from so?

Abi you no dey see?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 12:51pm On Oct 27, 2013
chistar01: lol.. You no dey fear face? Na who suppose greet who?

Na which kain question be this?

Na him or ur face I go come fear?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 12:52pm On Oct 27, 2013
Damex333: you no fit slap him face?
Make him slap me shey?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 1:16pm On Oct 27, 2013
.
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 1:19pm On Oct 27, 2013
mincuu:

why u dey ask, if i no dey see?

wetin dey my forehead?

na teeth? abi, na mouth?

hw i wan know say u just dey come from church?

no be people dem form night vigil dey go club?

u no wan cool down?

cheesy
you dey vex?

Na only him get all those tinz?

You nice so?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 1:20pm On Oct 27, 2013
E<R>F:

Make him slap me shey?
him don slap you?

Why your blood dey hot?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 1:48pm On Oct 27, 2013
mincuu:

why u dey ask, if i no dey see?

wetin dey my forehead?

na teeth? abi, na mouth?

hw i wan know say u just dey come from church?

no be people dem form night vigil dey go club?

u no wan cool down?

cheesy

why u wan fall my hand na?

How I go take answer all this questions?

I be computer?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 1:48pm On Oct 27, 2013
Damex333: him don slap you?

Why your blood dey hot?
Who tell you say my blood dey hot?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by chistar01(m): 3:15pm On Oct 27, 2013
Why all of una for this thread like play too much? grin angry
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 4:44pm On Oct 27, 2013
All of una don dey mad abi?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by tspun(m): 5:25pm On Oct 27, 2013
ona won spoil this thread ?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 5:47pm On Oct 27, 2013
Which kain thing una dey talk self?

Naija itself no be joke/play? grin
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by HumbledbYGrace(f): 6:14pm On Oct 27, 2013
All my boys in one place, grin great.
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 6:26pm On Oct 27, 2013
.
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Joshthefirst(m): 6:35pm On Oct 27, 2013
E<R>F:
Ochuko : My guy, How far?

Akpors : Wetin dey happen na?

Ochuko : Why you jus dey call me
now?

Akpors : You buy me credit?

Ochuko : Dis wan wey you call so, you
wan show?

Akpors : Where u dey?

Ochuko : You sabi Plus place?

Akpors : Make we block there?

Ochuko : Before nko? Abi u wan
make we block for anoda place?

Akpors : You get pay?

Ochuko : Wetin you wan take money
do?

Akpors : We no suppose drink?

Ochuko : Na me born you?

Akpors : No be u be my chairman?

Ochuko : Abi craze don log on to u?
Na my pay u go dey use
maintain?

Akpors : Before nko?

Ochuko : U serious abi you dey play?

Akpors : Bros, wetin u tink?

Ochuko : So, u no really hold change
eh? And u wan drink? U no dey
shame?

Akpors : Bros, which ones na? Na
change for beer come dey cause
dis kind yarn?

Ochuko : Before nko?

Akpors : Abi u wan cari d money
go chop alone?

Ochuko : Na bad thing?



#UP NAIJA
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Lwcmr. LoL
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 9:07pm On Oct 27, 2013
HumbledbYGrace: All my boys in one place, grin great.

cheesy hehehe?
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 9:08pm On Oct 27, 2013
Joshthefirst: grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Lwcmr. LoL

Which kinda laff be this?

*confused*
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 2:12pm On Oct 28, 2013
E<R>F:


Which kinda laff be this?

*confused*
Na imbecilee laff. You no like am?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

Funny African Pictures - Memes And Quotes / How You Spent Your Xmas? / Buhari Finally Won APC Presidential Primary Election <pics>

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.