Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,158 members, 7,957,318 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 10:59 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter (6660 Views)
Omawumi Shows Off Baby Bump (Photos) / My Relationship With The Man Who Impregnated Me ––singer Omawumi Speaks At Last / The Governor Of Delta Is The Father Of Singer Omawumi's Daughter (2) (3) (4)
PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by EkpedemeAlbert(m): 6:55pm On Nov 25, 2013 |
Popular singer Omawumi has showed off her daughter, which she got from a baby father. The singer has kept the identity of her baby-daddy very confidential since she gave birth to the baby girl. The Warri-born singer, who also intended to go into acting, is one of the top female singers and entertainers in Nigeria and one of the Glo ambassadors. Source: http://ekpedemealbert..com/?m=1
|
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Scofieldella(f): 7:08pm On Nov 25, 2013 |
Chei! Just like yesterday wey she born! Pikin no dey tey grow o!! |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by homesteady(m): 7:33pm On Nov 25, 2013 |
LOL! This omawumi is very funny let her show us the daughter's face! |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Ladybianca(f): 10:09pm On Nov 25, 2013 |
homesteady: LOL! This omawumi is very funny Nairalandsteady, hw re u doing? @ op Nice show off |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Lolitua(f): 10:13pm On Nov 25, 2013 |
d fear of nairalanders z d beginin of hidin ya childs identity. . . . . . . . ? 2 Likes |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Airforce1(m): 10:25pm On Nov 25, 2013 |
Na only her get daughter? Nor be peppersoup and Nkwobi she dey sell before one mystery man got her pregnant and mae her a music star. 2 Likes |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by icebebe(f): 10:34pm On Nov 25, 2013 |
Airforce1: Na only her get daughter?u b alien ahswear 2 Likes |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Shaakasi(f): 12:27am On Nov 26, 2013 |
i totally love dis woman super talented |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by tellwisdom: 4:50am On Nov 26, 2013 |
Spits |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Airforce1(m): 5:43am On Nov 26, 2013 |
icebebe: u b alien ahswear You be Nkwobi I swear If u quote me again, I go chop you witha long spoon. Try me. |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by LadyH(f): 6:31am On Nov 26, 2013 |
icebebe: u b alien ahswearlooool |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by LadyH(f): 6:32am On Nov 26, 2013 |
Omawonder. This woman no go kee me. |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Nobody: 6:47am On Nov 26, 2013 |
why is that fence in the second pic not painted |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by icebebe(f): 7:56am On Nov 26, 2013 |
Airforce1:u jus proved me rite,ALIEN! |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Kingblingz(m): 7:57am On Nov 26, 2013 |
Some people go just dey hate on pple wey don already make am 4 life...Love ur style jorh @ omawumi..plenty nairlander get sisters wey b say dem born 4 dia papa house...so make kettle no dey call pot black |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by icebebe(f): 8:00am On Nov 26, 2013 |
King_blingz: Some people go just dey hate on pple wey don already make am 4 life...Love ur style jorh @ omawumi..plenty nairlander get sisters wey b say dem born 4 dia papa house...so make kettle no dey call pot black@Airforce1 u dey hear? |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Nobody: 8:30am On Nov 26, 2013 |
Ekoloma Demba. |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Airforce1(m): 8:37am On Nov 26, 2013 |
icebebe: @Airforce1 u dey hear? Hear wetin? Nor be una women he dey refer to? |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by nerodenero: 8:45am On Nov 26, 2013 |
Airforce1: Na only her get daughter?Why are you always attacking this lady? E be like say you like the babe gaaaaan!!! or abi you are simply hating? |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by ichommy(m): 8:56am On Nov 26, 2013 |
Airforce1: Na only her get daughter? Airforce! |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by abbeyty(m): 9:21am On Nov 26, 2013 |
deejay_harry1: why is that fence in the second pic not painted I think u be painter, make u go help them paint a am now |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Nobody: 9:24am On Nov 26, 2013 |
abbeyty: Kk |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by IAMBREEZY: 9:54am On Nov 26, 2013 |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Temmyojo(f): 10:43am On Nov 26, 2013 |
Airforce1: Na only her get daughter?empty vessel atleast shez nw a star,where ur own dey.shit packer |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Airforce1(m): 10:52am On Nov 26, 2013 |
Temmyojo: empty vessel atleast shez nw a star,where ur own dey.shit packer She would be nothing without me. Dickk head. |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by LizzyAnn(f): 11:16am On Nov 26, 2013 |
na so so spit u dey spit tellwisdom: Spits |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Nobody: 1:12pm On Nov 26, 2013 |
Temmyojo: empty vessel atleast shez nw a star,where ur own dey.shit packer |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Nobody: 7:55pm On Nov 26, 2013 |
tellwisdom: Spitsas usual :/ you carry belle? Why e be say na everytime you dey spit.na pregnant woman i no say e dey spit every time abi you be trangendered human being wey get belle ni? Every time na so so spit.abeg try dey control yourself jare.i know you are a man but since you have turned yourself to female,i will adress you as one. To stop your regular spitting.do salt water solution,gaggle it and try and eat less sugar to avoid continous irritations by spitting.abi you dey ho kelebe join?:p |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Nobody: 7:59pm On Nov 26, 2013 |
Airforce1: Na only her get daughter?story teller.you like history well well,why you no join nta make you dey teach pikins them the history of tortoise and mice.you too dey talk and majority of wetin you dey talk na nonsense GROW UP.YOUR MATES DON OLD PASS THIS KAIN THINGS,BUT YOU.SMH.I NO KNOW WHY YOU NO WAN WISE |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by tellwisdom: 10:22pm On Nov 26, 2013 |
kulyie: as usual :/ Oloshi |
Re: PHOTO: Popular Singer Omawumi Shows Off Her Daughter by Airforce1(m): 11:07pm On Nov 26, 2013 |
kulyie: story teller.you like history well well,why you no join nta make you dey teach pikins them the history of tortoise and mice.you too dey talk and majority of wetin you dey talk na nonsense Eranko Oniranu |
Actor Jnr Pope Odonwodo Shares Photos From His White Wedding In Asaba / Post #nobraday: 10 Covenant Girls Get Expelled For Not Wearing Bra. / Where Is Agbani Darego?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |