Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,295 members, 7,836,291 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 03:14 AM

Ha Ba, Wetin Happen? - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ha Ba, Wetin Happen? (2215 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / Ha Ha Ha Jokes And Funny Funny Stories That Will Make You Happy No Matter Who You Are No Matter Whic / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Ha Ba, Wetin Happen? by Gabry(f): 9:00am On Sep 03, 2008
eh eh eh grin
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by clemcykul(f): 9:59am On Sep 03, 2008
why u dey laff na ;

make i follow u shine teeth jooh
grin grin grin grin grin
grin




grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
grin
grin
grin
grin




grin
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by tytylayor: 10:32am On Sep 03, 2008
spenchuks:

no be only your eyes i blessed. talk true now grin grin

i swear na only my eyes grin cheesy cheesy cheesy

@clem
u don drink ur agbo dis morning? angry
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by clemcykul(f): 12:18pm On Sep 03, 2008
yes daats why i just dey purge and fart up and down wid out control embarassed

*zooms off to the loo*
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by cbase: 12:35pm On Sep 03, 2008
i talk am say na constipation dey worry u
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by tytylayor: 12:36pm On Sep 03, 2008
clemcykul:

yes daats why i just dey purge and fart up and down wid out control embarassed

*zooms off to the loo*

if u don come out go tke d afternoon own o cheesy cheesy cheesy
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by clemcykul(f): 1:13pm On Sep 03, 2008
no way!
i dey enjoy mysef grin
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 1:22pm On Sep 03, 2008
i go vex collect dat Love Machine 4rm ur hand now angry
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by jaymobb(m): 8:44pm On Sep 03, 2008
clemcykul:

no way!
i dey enjoy mysef grin

i knw say u dey gbadun my koboko cool
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by tammyswits(f): 9:07pm On Sep 03, 2008
What are people saying? Sounds like english but am lost, simplify thngs pliz!
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by tytylayor: 9:56am On Sep 04, 2008
dis place is not for lost and found, so find ur way wink
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by cbase: 10:05am On Sep 04, 2008
**shows am d way out**
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by clemcykul(f): 3:45pm On Sep 04, 2008
jaymobb and info grin grin grin grin

una go old.


cbase my maiguard drive the unwanted away i beg
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by newdeal(m): 3:55pm On Sep 04, 2008
all of una, sharrrraaaapp!
JJC enter here una dey drive am comot

*welcomes tammyswits back*

there is enof space 4 evri one, even missroads! grin
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by clemcykul(f): 4:00pm On Sep 04, 2008
i hope u never marra


why u dey waste our hard earned cyber space??
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by newdeal(m): 4:53pm On Sep 04, 2008
@ clemcykul
na pipu like you cause am, i dey create space for that man wey una wan drive comot
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by cbase: 5:34pm On Sep 04, 2008
Newdeal u get luck say u no get toto, i 4 say may e begin whistle, but as u get the oda one, may d thin Coil der
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by newdeal(m): 7:32pm On Sep 04, 2008
what if i no be man or woman?
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 8:52pm On Sep 04, 2008
Then you be alien shocked
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by cbase: 9:26pm On Sep 04, 2008
True talk broda, true talk
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 5:23am On Sep 05, 2008
None of my brothers fight lion tongue
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by clemcykul(f): 7:55am On Sep 05, 2008
u sure?
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by cbase: 7:56am On Sep 05, 2008
Leave d Ode grin
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 8:10am On Sep 05, 2008
See as tribal marks ful ur face, yet u dey get mouth call clem ode?
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 8:14am On Sep 05, 2008
Na wa o grin
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by cbase: 8:15am On Sep 05, 2008
Nite Browsing don make u, u no dey see again, Clem resemble Ode for ur eye, Na YOU b Ode
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by tytylayor: 10:43am On Sep 05, 2008
yeepa! cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 1:44pm On Sep 05, 2008
Enemies grin
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by Gabry(f): 4:51am On Sep 08, 2008
hmmm undecided
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by tytylayor: 1:13pm On Sep 08, 2008
open ur mouth angry
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by lordmassac(m): 1:29pm On Sep 08, 2008
Make una live titi now angry angry
abi nua wan open her secret?
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by lordmassac(m): 1:40pm On Sep 08, 2008
all of una, sharrrraaaapp!
JJC enter here una dey drive am comot

uou know say u be mumu? angry angry why u go dey tell agbalagba sa make den sharrraaapp? angry angry

(1) (2) (3) (Reply)

Conversation Between Gaddafi And Abacha / 30 Million: An Expensive Joke! / Irony At Its Best: Hilarious Photos Of Situations So Contrary

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.