Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,676 members, 7,820,374 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 01:51 PM

Nl Girls Wetin B Una Own Self? - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Nl Girls Wetin B Una Own Self? (787 Views)

Nairaland Ladies, Make Una Rate Me (pic) / Why Do Nl Girls Overseas Love Bragging? / Why Do Nl Girls Have Body/mouth Odor. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nl Girls Wetin B Una Own Self? by Nobody: 2:32pm On Oct 05, 2008
Straight talk, i don c say d few chikalas wey dey dis site dey form 2 much so i bring out time 2 yab una small. Many plantain wey sabi form 4 ma guyz dem no 2 fine n i discover say dem b kpako wey dey claim level anyway very soon una expiry date go reach, dat time na ladyB go b dat una sweet name because all men don wave.

Una wey dey look 4 rich guyz, una think say we no go hammer? Una plan don fail b dat because all diz guyz wey dey here go hammer pass yahooze in JESUS NAME, Amen!

Chikitos make i tell una truth, fine guyz yakpa 4 dis site but i no say i no join fine pple. I be kpako yes! But ma kpako get enough level wey many plantain dey trip 4. Lastly abeg guyz if u need toast any of diz chiks, no 2 speak gramma because she go run, Dem no 2 like pple wey sabi pass dem abi because dem be kpako.

Ma guy to wowo no easy make we try show level. I dey come bak make i go find wetin i go eat.
Re: Nl Girls Wetin B Una Own Self? by antdec: 5:18pm On Oct 05, 2008
colly227:

Straight talk, i don c say d few chikalas wey dey this site dey form 2 much so i bring out time 2 yab una small. Many plantain wey sabi form 4 ma guys them no 2 fine n i discover say them b kpako wey dey claim level anyway very soon una expiry date go reach, that time na ladyB go b that una sweet name because all men don wave.

Una wey dey look 4 rich guys, una think say we no go hammer? Una plan don fail b that because all diz guys wey dey here go hammer pass yahooze in JESUS NAME, Amen!

Chikitos make i tell una truth, fine guys yakpa 4 this site but i no say i no join fine people. I be kpako yes! But ma kpako get enough level wey many plantain dey trip 4. Lastly abeg guys if u need toast any of diz chiks, no 2 speak gramma because she go run, them no 2 like people wey sabi pass them abi because them be kpako.

Ma guy to wowo no easy make we try show level. I dey come bak make i go find wetin i go eat.

attention seeker!
Re: Nl Girls Wetin B Una Own Self? by Nobody: 5:19pm On Oct 05, 2008
What is he saying?
Re: Nl Girls Wetin B Una Own Self? by arramyjay: 5:55pm On Oct 05, 2008
@ poster
And your point is?
Re: Nl Girls Wetin B Una Own Self? by richo(m): 5:55pm On Oct 05, 2008
i just wasted 2minutes of my life cry cry
Re: Nl Girls Wetin B Una Own Self? by naijababe2(f): 8:49pm On Oct 05, 2008
Now 3 minutes.
Re: Nl Girls Wetin B Una Own Self? by DualCore1: 9:01pm On Oct 05, 2008
who tot this guy how to create threads? angry angry
Re: Nl Girls Wetin B Una Own Self? by ifyalways(f): 9:15pm On Oct 05, 2008
heheee
welcome on board ! cheesy
Re: Nl Girls Wetin B Una Own Self? by Nobody: 8:41am On Oct 06, 2008
Opss! Everyone againts me? Signing out
Re: Nl Girls Wetin B Una Own Self? by busybody20: 10:22am On Oct 06, 2008
what am i doing here?

colly227:

Opss! Everyone againts me? Signing out

I hope u dont return! angry
Re: Nl Girls Wetin B Una Own Self? by georgywest(m): 11:46am On Oct 09, 2008
i never knew that i would get messages from NL girls
Re: Nl Girls Wetin B Una Own Self? by ramonacee(f): 2:46pm On Oct 09, 2008
richo:

i just wasted 2minutes of my life cry cry

sorry sweetie cry cry

(1) (Reply)

Male And Female Friends Needed! / For Girls Only / Why Do Nl Girls Have Body/mouth Odor.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.