Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,944 members, 7,952,808 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 02:59 AM

Rokiatu - Dating And Meet-up Zone (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Rokiatu (2382 Views)

Pls Help:: Have U All Seen The New Dp Of Rokiatu? "I Feel Lyk Dying. / Pls Help: I Want To Date Both Rokiatu And Farano Together. "I Need Your Advice. / Rokiatu Is Nairaland's Most Endowed (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Rokiatu by KingTom(m): 8:53pm On Jul 21, 2014
fredoooooo:

you no well grin grin grin grin grin grin

how far with your clients / patients ? i trust you sha ashewo doc grin grin grin grin
Guy this strike no favor man at all! grin grin grin
Re: Rokiatu by fredoooooo: 9:08pm On Jul 21, 2014
KingTom:
Guy this strike no favor man at all! grin grin grin

hahahaha so una get oga too , stirke is your oga at the top grin
anyway sample rokiatu make we no ,how e dey go . the ukwu dey there wink
Re: Rokiatu by KingTom(m): 9:11pm On Jul 21, 2014
fredoooooo:

hahahaha so una get oga too , stirke is your oga at the top grin
anyway sample rokiatu make we no ,how e dey go . the ukwu dey there wink
Guy abeg no kill me with laff grin
Re: Rokiatu by Idowuogbo(f): 9:15pm On Jul 21, 2014
KingTom:
fredoooooo my sister Idowuogbo has not come back, I hope you have not lipsrsealed
I'm back! Kilon bo? grin
Re: Rokiatu by Nobody: 9:18pm On Jul 21, 2014
rokiatu:

LOL wink wink
Roki. Are you getting fat or what? sad Remember our pact, stay fit for me baby.
Re: Rokiatu by KingTom(m): 9:19pm On Jul 21, 2014
Idowuogbo:
I'm back! Kilon bo? grin
Ah! Iyawo fredoooooo uhm, Ef'okan bale,Ile lewa
grin
Re: Rokiatu by Idowuogbo(f): 9:22pm On Jul 21, 2014
KingTom:
Ah! Iyawo fredoooooo uhm, Ef'okan bale,Ile lewa
grin
Iyawo who? Don kobalise me ooo...Adaobi is viewing grin
Re: Rokiatu by KingTom(m): 9:23pm On Jul 21, 2014
Idowuogbo:
Iyawo who? Don kobalise me ooo...Adaobi is viewing grin
Adaobi ko? Abeg my mouth don close lipsrsealed lipsrsealed
Re: Rokiatu by Idowuogbo(f): 9:25pm On Jul 21, 2014
KingTom:
Adaobi ko? Abeg my mouth don close lipsrsealed lipsrsealed
Hehehe.... no cause for alarm na...i still dey hin payroll but na Adaobi dey perform duties grin
Re: Rokiatu by fredoooooo: 9:26pm On Jul 21, 2014
Idowuogbo:
Iyawo who? Don kobalise me ooo...Adaobi is viewing grin

leave my adakolanut out of this . so gbo ? wink
you're the iyale , iyalaya gbogbo awon wives mi tongue grin
Re: Rokiatu by fredoooooo: 9:27pm On Jul 21, 2014
KingTom:
Adaobi ko? Abeg my mouth don close lipsrsealed lipsrsealed


Doctor !!!!!!!!!!! better mouth closed o , otherwise strike go continue till eternity cheesy
Re: Rokiatu by Idowuogbo(f): 9:39pm On Jul 21, 2014
fredoooooo:

leave my adakolanut out of this . so gbo ? wink
you're the iyale , iyalaya gbogbo awon wives mi tongue grin
Lmaaaao u no well walahi grin grin

1 Like

Re: Rokiatu by KingTom(m): 9:44pm On Jul 21, 2014
Idowuogbo:
Hehehe.... no cause for alarm na...i still dey hin payroll but na Adaobi dey perform duties grin
Jesu! Fredooooo na so e be! grin
Re: Rokiatu by fredoooooo: 9:44pm On Jul 21, 2014
Idowuogbo:
Lmaaaao u no well walahi grin grin

mofi jo e ni grin
Re: Rokiatu by fredoooooo: 9:47pm On Jul 21, 2014
KingTom:
Jesu! Fredooooo na so e be! grin

doctor wetin man go do now . no be everybody go be like una wey get license to look , feel and touch anything you like . cheesy
Re: Rokiatu by Idowuogbo(f): 9:52pm On Jul 21, 2014
fredoooooo:

doctor wetin man go do now . no be everybody go be like una wey get license to look , feel and touch anything you like . cheesy
O San wo maga ooo... u think say na freebies he dey jam? No let dem boys stunts u mehn... grin
Re: Rokiatu by fredoooooo: 9:56pm On Jul 21, 2014
Idowuogbo:
O San wo maga ooo... u think say na freebies he dey jam? No let dem boys stunts u mehn... grin
Doctor sanwo maga mogbe shocked shocked
Re: Rokiatu by Idowuogbo(f): 10:02pm On Jul 21, 2014
fredoooooo:
Doctor sanwo maga mogbe shocked shocked

Lolz...dey dia dey jones sho gbo
Re: Rokiatu by KingTom(m): 10:17pm On Jul 21, 2014
fredoooooo:

Doctor !!!!!!!!!!! better mouth closed o , otherwise strike go continue till eternity cheesy
Hmmmm lipsrsealed
Re: Rokiatu by KingTom(m): 10:17pm On Jul 21, 2014
fredoooooo:

doctor wetin man go do now . no be everybody go be like una wey get license to look , feel and touch anything you like . cheesy
grin grin
Re: Rokiatu by Nobody: 2:27am On Jul 22, 2014
BoboYekini: Roki. Are you getting fat or what? sad Remember our pact, stay fit for me baby.


The fat is going to the right places..... grin but I planned on losing a bit o weight i put on a bit of weight cry embarassed cry
Re: Rokiatu by Nobody: 5:14am On Jul 22, 2014
rokiatu:


The fat is going to the right places..... grin but I planned on losing a bit o weight i put on a bit of weight cry embarassed cry
ok smiley As long as it's to the right places.

(1) (2) (Reply)

Why young boys date married women? / An Encounter With Bluespice / Searching For True Love And A Serious Relationship That Will Lead To Marriage

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.