Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,209 members, 7,953,775 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 05:42 AM

Jelks, Okagbare Shine For Nigeria - Sports (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Jelks, Okagbare Shine For Nigeria (17484 Views)

BREAKING! Morocco 2014: Okagbare Wins Nigeria’s First Gold Medal / Blessing Okagbare Wins 200m Gold / Why Brown Ideye Must Forget His Transfer Fee To Shine For West Brom (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by hensben(m): 11:10am On Jul 28, 2014
Henrypraise:

Make all of una free me, wetin happen here sef? Shuooo, e de pain una say no be igbo or yoruba? I no understand wetin de sup here....... Make una lock up my mata. Una no understand me n I don explain, I see say una too dull, pple wen understand don like d post, make una go climb plantain tree
nor mind them bro, u don talk/type wetin dey pain them for body finish.how wish okagbare na igbo or yoruba this thread for don full with tribalism, expecially igbo people, u for don hear 'IGBO KWENU' for front page.
Nor mind those tribalist bigots quoting you, am on ur side on this one

It suck to be igbo and yoruba I tell ya, na mouth igbo n yoruba dey, no level for them, hausa nor dey talk but believe on action, make igbo n yoruba go stop boko haram since dem dey form majority for the country for were, na come nairaland dey form e-worriors.
MAJORITY MY FOOT, na niger delta dey survive this country, hausa dey provide food for the country, dem dey try, tell me which one igbo n hausa dey, na to dey extort d country dem know, igbo go dey bring expire products enter the country,dem dey claim na dem dey run business for the country, but na dangote be the most sucessful business man and the richest man in africa, dem go dey call illegal business as business, na because of igbo TUBABA sing MAN UNKIND TO MANKIND, go listen to that track. Yoruba go dey find office JOB wey ac go dey blow them, dey form classy people.
NONSENSE!!!

2 Likes

Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 11:15am On Jul 28, 2014
hensben: nor mind them bro, u don talk/type wetin dey pain them for body finish.how wish okagbare na igbo or yoruba this thread for don full with tribalism, expecially igbo people, u for don hear 'IGBO KWENU' for front page.
Nor mind those tribalist bigots quoting you, am on ur side on this one

It suck to be igbo and yoruba I tell ya, na mouth igbo n yoruba dey, no level for them, hausa nor dey talk but believe on action, make igbo n yoruba go stop boko haram since dem dey form majority for the country for were, na come nairaland dey form e-worriors.
MAJORITY MY FOOT, na niger delta dey survive this country, hausa dey provide food for the country, dem dey try, tell me which one igbo n hausa dey, na to dey extort d country dem know, igbo go dey bring expire products enter the country, na because of igbo TUBABA sing MAN UNKIND TO MANKIND, go listen to that track. Yoruba go dey find office JOB wey ac go dey blow them, dey form classy people.
NONSENSE!!!
choi! Na Sports section be this o nor be Complain and boosting section o

2 Likes

Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by hensben(m): 11:21am On Jul 28, 2014
Evestar200: choi! Na Sports section be this o nor be Complain and boosting section o
were u see bosting? Na wetin dey happen for nairaland I dey yarn so, were igbo n yoruba dey fuel tribalism.
Tell them to stop quoting that guy cos he is praising deltans n discrediting uduagan unlike them who will be praising their governor even if na evil man him be
Igbo n yoruba should learn how to call a spade a spade.
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 11:25am On Jul 28, 2014
hensben: were u see bosting? Na wetin dey happen for nairaland I yarn so, were igbo n yoruba dey fuel tribalism.
and u wan come add another 1 join am?
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by hensben(m): 11:28am On Jul 28, 2014
Evestar200: and u wan come add another 1 join am?
yes! I will continue to counter them till dey change.
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by sylve11: 11:43am On Jul 28, 2014
Henrypraise:

Make all of una free me, wetin happen here sef? Shuooo, e de pain una say no be igbo or yoruba? I no understand wetin de sup here....... Make una lock up my mata. Una no understand me n I don explain, I see say una too dull, pple wen understand don like d post, make una go climb plantain tree

Guy, abeg wise na. sad cool
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Evestar200(f): 11:51am On Jul 28, 2014
hensben: yes! I will continue to counter them till dey change.
na u knw sha
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by hensben(m): 11:55am On Jul 28, 2014
fijiano202: when urhobo start to dey hoist flag
u HIGH shekpe, na naija delta and hausa dey survive this country, we got oil and hausa provide food( agriculture). Tell me which one igbo or yoruba dey do, nor tell me business cos last time I check na dangote dey represent for that area.
Na how to consume igbo n yorruba know.
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Bleeze2: 12:33pm On Jul 28, 2014
i love dis gal, okagbare
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Arosa(m): 1:57pm On Jul 28, 2014
Okagbare, beautiful girl with a nice name. cool
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by 9jauk: 2:34pm On Jul 28, 2014
Ok...Euro disney

Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Akshow: 3:08pm On Jul 28, 2014
Henrypraise:

Metwchhh!!! I sorry 4 ur life, u ar wasted.
mooooron
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by revelationuche: 3:09pm On Jul 28, 2014
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by tushd(m): 4:30pm On Jul 28, 2014
chidyhels: I was really into sports during my school days but my coaches were looking so hungry and I got discouraged.
Now I wished I just continued for the love of it cry
Anita?
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by ewosk: 5:08pm On Jul 28, 2014
Henrypraise:
Only Uduaghan dat is frustrating everybodies effort, worst governor eva, maybe he commissioned dat swimming pool to encourage Ijaws to partake in sport

Omo if dem organized those ijaw breed well, we suppose get at least Michael Phelps in no tym o
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by ramdris(m): 5:12pm On Jul 28, 2014
Henrypraise: Ogho-Oghene n Okagbare liftin the Urhobo flag high, I knw Deltans are bless naturally, Omowumi n oritse femi equally doin the Itseke pple proud.

Only Uduaghan dat is frustrating everybodies effort, worst governor eva, maybe he commissioned dat swimming pool to encourage Ijaws to partake in sport
With pple like u, dis country is in trouble cos u apply useless ethnic sentiment to everything. Mtcheeew!
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by pek(m): 7:34pm On Jul 28, 2014
talk2smat:
Africa’s fastest woman, Blessing Okagbare, expectedly won Heat 5 in 11.50 seconds ahead of England’s Asha Philip (11.47)

Credit: http://www.punchng.com/sports/jelks-okagbare-shine-for-nigeria/
can some one please explain to me how Blessing will come first with a time of 11.50 ahead of Philip with a time of 11.47
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Nobody: 8:04pm On Jul 28, 2014
tushd: Anita?
Wrong number cheesy
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by louiskay(m): 9:38pm On Jul 28, 2014
chidyhels: I was really into sports during my school days but my coaches were looking so hungry and I got discouraged.
Now I wished I just continued for the love of it cry
. Lookin so hungry .............. What do they want .............. Money ooR Body ........ Just curious though ..................
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by louiskay(m): 9:40pm On Jul 28, 2014
chidyhels: I was really into sports during my school days but my coaches were looking so hungry and I got discouraged.
Now I wished I just continued for the love of it cry
. Lookin so hungry .............. What do they want .............. Money ooR Body ........ Just curious though ..................
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Wasquad(m): 10:01pm On Jul 28, 2014
Congratulations Blessing.......more Gold #Team9ja.
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by YomaA(m): 10:12pm On Jul 28, 2014
Henrypraise: Ogho-Oghene n Okagbare liftin the Urhobo flag high, I knw Deltans are bless naturally, Omowumi n oritse femi equally doin the Itseke pple proud.

Only Uduaghan dat is frustrating everybodies effort, worst governor eva, maybe he commissioned dat swimming pool to encourage Ijaws to partake in sport
as for sports and okagbare,uduaghan has been gud to dem.
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by clerkent(m): 10:20pm On Jul 28, 2014
Ble$$ing has done it.gold to her name.brazil 2016 here we come

1 Like

Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Henrypraise: 4:08pm On Jul 29, 2014
ramdris:
With pple like u, dis country is in trouble cos u apply useless ethnic sentiment to everything. Mtcheeew!

I don't talk wit "rams" I eat dem as suya n u won't be treated diff.

1 Like

Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Henrypraise: 4:10pm On Jul 29, 2014
Akshow: my elder bro is a mooooron

Ekpa!!!!!!!!
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Akshow: 4:48pm On Jul 29, 2014
Henrypraise:

Ekpa!!!!!!!!
u finally woke from the comma. praise God! grin
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Henrypraise: 5:27pm On Jul 29, 2014
Akshow: I finally woke from the comma. praise God! grin

Ekpa av u taken ur drugs today? Or ur dad has taken ova doze? U knw it runs in ur family. grin grin grin
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Bleeze2: 8:26pm On Jul 29, 2014
i hrd okagbare failed d dope test
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Akshow: 8:26pm On Jul 29, 2014
Henrypraise:

Ekpa av u taken ur drugs today? Or ur dad has taken ova doze? U knw it runs in ur family. grin grin grin
What's he saying
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by Henrypraise: 8:36pm On Jul 29, 2014
Akshow: What's he saying

Ekpa who u de ask? Ur papa?
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by tonytony208(m): 8:55pm On Jul 29, 2014
ayukdaboss: Okagbare representing!! ..Even Urhobo people wan follow start tribalism grin

one of the bad news we don't want to hear (or read if you like) is tribalism. Pls don't share it here. Keep it in your pocket and eat it alone when you get home.
Re: Jelks, Okagbare Shine For Nigeria by tonytony208(m): 8:58pm On Jul 29, 2014
mascot87: I hear say we don knack 2 gold jackpot for weight lifting self

we may lose one of them to doping.

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Is Wrestling Real Or Acted? / I Want To Be Like Harry Maguire — Super Eagles Defender, Calvin Bassey / Victor Anichebe Laments About His Knee Injury [PICS]

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.