Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,070 members, 7,821,674 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 04:43 PM

Aids Vs Ebola - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Aids Vs Ebola (919 Views)

Hiv Vs Ebola / Chat Between Ebola And AIDS Reloaded / Ebola Virus photoshop FAIL By Liberians. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Aids Vs Ebola by Barselonia(m): 7:25pm On Aug 06, 2014
Conversation between AIDS & EBOLA:
AIDS: na who be dis too?
EBOLA: bro na me oooo, ur sis! i don show
AIDS: Which kind bad market b dis na, watin
carry u come
EBOLA: Hmmmm bros why u dey yarn like dis na, ur
reign never do u? Abi na only u dey dis world. I even
hear say †hεm dn find cure fr you.
AIDS: So who give u transport come Naija?
EBOLA: Bros na one man from Liberia ooo. Him say
make i accompany am come Nigeria. As we reach na
him i carry leg leave am ooo.
AIDS: so hw u want operate here?
EBOLA: I go follow all d state wey get d same
alphabet wit my name... Na for dos state i go operate.
AIDS: name the states for me
EBOLA: Ebonyi, Edo, Enugu, Bayelsa, Bauchi, Benue,
Borno, Oyo, Ondo, Lagos, Abia, Adamawa,Akwa ibom,
Anambra.
AIDS: u b baddo, so out of 36 states u take only
15?........ Sis u tyt,,,, me self i want upgrade...... Na
through air i want carry d enter pple.
EBOLA: bro i bin here say boko haram dey worry for
north? E b like i no go reach der ooo. I no wan die
AIDS: Market no dey move der again ooo...
lol......Just for fun
Stay safe, EBOLA is real...

(1) (Reply)

Funniest Facts Ever! Must Read!!! / Funny Akpos Tips. U Can't Miss It / That's How The Fight Started

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.