Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,148 members, 7,811,249 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 07:34 AM

Discussion Between Ebola And Aids - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Discussion Between Ebola And Aids (1015 Views)

Conversation Betweenebola And Aids. / Chat Between Ebola And AIDS Reloaded / Conversation Btw EBOLA And AIDS (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Discussion Between Ebola And Aids by Hitdabeat: 12:32pm On Aug 07, 2014
EBOLA:
AIDS: na who be dis too?
EBOLA: bro na me oooo, ur sis!
i don show
AIDS: Which kind bad market b
dis na, watin
carry u come
EBOLA: Hmmmm bros why u
dey yarn like dis na, ur reign
never do u? Abi na only u dey
dis world. I even hear say
†hεm dn find cure fr you.
AIDS: So who give u transport
come Naija?
EBOLA: Bros na one man from
Liberia ooo. Him say make i
accompany am come Nigeria.
As we reach na him i carry leg
leave am ooo.
AIDS: so hw u want operate
here?
EBOLA: I go follow all d state
wey get d same alphabet wit
my name... Na for dos state i
go operate.
AIDS: name the states for me
EBOLA: Ebonyi, Edo, Enugu,
Bayelsa, Bauchi, Benue, Borno,
Oyo, Ondo, Lagos, Abia,
Adamawa,Akwa ibom,
Anambra.
AIDS: u b baddo, so out of 36
states u take only 15?........ Sis u
tyt,,,, me self i want upgrade.
Na through air i want carry d
enter pple.
EBOLA: bro i bin here say boko
haram dey worry for north? E
b like i no go reach der ooo. I
no wan die
AIDS: Market no dey move der
again ooo...
lol......Just for fun
Stay safe, EBOLA is real...

Wizkid - Expensive Shit >>>> [url]http://hitdabeat.com/music/view/31134650?Wizkid%20-%20Expensive%20Shit[/url]

(1) (Reply)

21 Funny Computer Vocabulary I Noticed / When Guys Drink And One Of Them Throws Up /when Girls Drink (photo ) / Nigerian/naija Funny Videos Daily Comedy Dose

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.