Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,254 members, 7,957,621 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 03:58 PM

Wetin Presido Never Do To END Bokoharam? - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Wetin Presido Never Do To END Bokoharam? (409 Views)

Awolowo's Strategy Is The Only Way To End Bokoharam Insurgency / What Has APC Done For The Past 6yrs To Help End Bokoharam? / Northern Elders Give Jonathan October Ultimatum To End Bokoharam Activities (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Wetin Presido Never Do To END Bokoharam? by richeso: 6:24pm On Sep 01, 2014
i don read plenty thread if presido na correct or not.. well i no fit talk if person na correct or not for this kind country wey even people wey suppose to assist you na people wey want bring you down. even people wey dey on chair with you self dey plan bad for you.

many people dey insult am say him never try.. oya make we use this thread talk wetin him never do.
shey make him carry AK47 go fight self or what?

lets hear from you.

(1) (Reply)

Learn The Basic Of Multimedia And Creative Graphics / Na Condition Wey Make Crayfish Bend! / 2015: PDP Governors Endorse Jonathan As Sole Candidate

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.