Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,813 members, 7,810,118 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 09:05 PM

NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM (3801 Views)

Photos: Check Out JJ Okocha & His Cute Son At The Love Is The Musical Show / Photo: JJ Okocha And Wife Loved Up As They Celebrate Her Birthday / Kanu's Wife Vs Okocha's Wife, Who Is Finer?(with Pics) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by uwawealth1: 6:13am On Dec 11, 2014
[img]http://2.bp..com/-FDuIPmSJdWw/VIkoVooAwwI/AAAAAAAADF8/K7IgG9vA4iQ/s1600/10850182_857862670920199_8061706121349069990_n.jpg[/img]

Una see am, i tell una sey God don bless me, una no gree, Nkechi, JJ Okocha ‘s wife serving me. I be Bigman.

- See more at: http://snipr.com/29iile5

http://snipr.com/29iile5
Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by englishmart(m): 6:15am On Dec 11, 2014
uwawealth1:
[img]https://famouspeoplenews.files./2014/12/10850182_857862670920199_8061706121349069990_n.jpg?w=500&h=889[/img]

Una see am, i tell una sey God don bless me, una no gree, Nkechi, JJ Okocha ‘s wife serving me. I be Bigman.

- See more at: http://snipr.com/29iile5

http://snipr.com/29iile5
Mtscheew
Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by StevinMorgan(m): 6:18am On Dec 11, 2014
So this is his defination of bigman, Some people have boils in their mendular. Nonsense!

3 Likes

Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by SirHouloo(m): 6:56am On Dec 11, 2014
That look like a charity home.
Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by oluwaKStar(m): 7:40am On Dec 11, 2014
StevinMorgan:
So this is his defination of bigman, Some people have boils in their mendular. Nonsense!
fool...u can obviously tell his joking...where did u drop ur sense of humor

7 Likes

Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by StevinMorgan(m): 8:58am On Dec 11, 2014
oluwaKStar:
fool...u can obviously tell his joking...where did u drop ur sense of humor

block head!! You that have great sense of unpresidented humor, do they joke over everything? On nairaland if you don't mind your business, i will help u do.

1 Like

Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by Olypeppy(f): 10:21am On Dec 11, 2014
Oga oo. U be big man..no mind some haters
Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by enoqueen: 10:52am On Dec 11, 2014
wetin saka the albino de do for there
Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by adanduka: 11:09am On Dec 11, 2014
Enjoy while it lasts
Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by oluwaKStar(m): 11:13am On Dec 11, 2014
StevinMorgan:


block head!! You that have great sense of unpresidented humor, do they joke over everything? On nairaland if you don't mind your business, i will help u do.
e b like say yr gf abi wife no gree serve u food...calm down bro..i understand

1 Like

Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by udysweet(f): 11:16am On Dec 11, 2014
Haba chill na and see the humor in the post. Most of these things are meant to elicit lafta frm dos ones who hardly hav time to,especiallly knowing fully well charles anwurum is a comedian. Haba,let's tak life easy jare,if dat poster was minding his business,most of us who laughed at dis won't be. Abeg life no hard so jare my broda,smile Jesus loves you! Loool
StevinMorgan:


block head!! You that have great sense of unpresidented humor, do they joke over everything? On nairaland if you don't mind your business, i will help u do.

2 Likes

Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by uduokirika1(m): 11:34am On Dec 11, 2014
Imagine SAKA's anticipation for his own turn














wetin em dey think sef?
Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by StevinMorgan(m): 11:50am On Dec 11, 2014
udysweet:
Haba chill na and see the humor in the post. Most of these things are meant to elicit lafta frm dos ones who hardly hav time to,especiallly knowing fully well charles anwurum is a comedian. Haba,let's tak life easy jare,if dat poster was minding his business,most of us who laughed at dis won't be. Abeg life no hard so jare my broda,smile Jesus loves you! Loool


life is not hard in Nigeria you are the 1st person who is saying this.
Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by StevinMorgan(m): 11:52am On Dec 11, 2014
oluwaKStar:
e b like say yr gf abi wife no gree serve u food...calm down bro..i understand



Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by Nobody: 3:30pm On Dec 11, 2014
Assuming michelle obama come serve am,I wonder wat he would say
Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by drizslim(m): 6:44pm On Dec 11, 2014
BASCARD undecided
Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by udysweet(f): 6:50pm On Dec 11, 2014
Oya nor vex
StevinMorgan:



life is not hard in Nigeria you are the 1st person who is saying this.
Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by omotalkie(f): 7:17pm On Dec 11, 2014
drizslim:
BASCARD undecided
Lyk serzly?? shocked
drizslim:
BASCARD undecided
Lyk serzly??
Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by axortedbabe(f): 10:36pm On Dec 11, 2014
see as dem be..
I don't even knw them..
Re: NA JJ OKOCHA WIFE DEY SERVE ME NOW OHHHH.. CHARLES AWURUM by Fkforyou(m): 10:49pm On Dec 11, 2014
long throat.....

(1) (Reply)

Naomi Campbell Marks Thanksgiving By Striking Sexy Pose On Dinner Table / Kim K, Beyonce, Aguilera, Whose Daughter Is The Cutest? ( Recent Photos) / What Kìlled The Notorious Dunamis Church Singer Mrs Osinachi Nwachukwu?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.