Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,650 members, 7,823,842 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 04:21 PM

Funny/weird Experiences U Ve Encounter In A Mosque - Islam for Muslims - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Islam for Muslims / Funny/weird Experiences U Ve Encounter In A Mosque (457 Views)

Is This The Most Beautiful Mosque In Nigeria? / Kano City Mosque Bombing!! 400yrs Old History Broken / 5 Types Of People You Might Find In The Mosque (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Funny/weird Experiences U Ve Encounter In A Mosque by kheart(m): 8:22pm On Dec 12, 2014
Salam, please let share some weird/funny/scary moment we ve experience in a mosque.

We were during jam i for magrid prayer when a phone rang during sujud, to evry1s suprise d person pick d call and say call me back i am prayin right now. (d man just waka im tin oh)

I remember during d last eid prayer, one man come dey parabulate wit black lylon for hand and all eyes were on d dude (me inclusive) bt liver no dey na cos we no know wetin dey dere. Na im one person just man up and ask d dude bros abeg u fit open dat ur lylon? We wan know wetin dey inside (pple close 2 d guy com dey giv distance small small). We wey no dey close com dey ginger d oda guy (lol). As d man com open d lylon na local herbs d guy dey sell. Lol

This one happen for zaria, my cousins showed me a mosque around deir house and told me dat dey re kala kato. they use deir legs to kick themselves wen dey re on ruku u. I stayed away from d mosque until i decided one day to find out d truth myself (nothing happen).

(1) (Reply)

Staying In A Marriage Where There Is No Love / Girl Allegedly Arrested And Detained In Prison Because Her Parents Are Shiites / We Introduce To You The New NAMUSORG Executives

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.