Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,217 members, 7,818,748 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 12:00 AM

Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too (64017 Views)

Some Common Nigerian Pidgin Proverbs / Hilarious: See These Funny Images That Would Surely Make You Laugh / Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by warripekin(m): 12:05am On Jan 07, 2015
Monkey no fine but e mama like am

Na play- play, play-play dem dey take catch monkey.

E better for fisherman e go use paddle stick dey wave im friends.


Dey no dey use blockoss dey test cutlass medicine

Eye wey dey cry dey see!

Cow wey no get tail na God dey drive im fly

Go school teacher die! Na better illiterate
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by tomiobj(m): 12:26am On Jan 07, 2015
Nicw thread. But did I laff...No undecided tongue
ebbymayox:
Man wey naked no dey put hand for pocket

loose translation:You can't do somethings if there are no certain conditions.


Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup

loose translation:You Can't Run Away From Your Destiny


Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap

loose translation:Keep calm! Nothing last forever


Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef


loose translation:Just be patient. Let the game come to you. Don't rush!


Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent

loose translation:How you start doesn't matter,what matters is how you finish.


Wetin consign agbero with twitter handle,or malu/cow with face cap?


loose translation:Mind your business.



If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am


loose translation:Make something good out of a bad experience



I get am before No be property


loose translation: stop living in the past and start living in the present.



If person too tey for party e go follow dem wash plate


loose translation:Don't outstay your welcome



Rolling stone,ofcourse na person push am now!


loose translation:There is always a reason for something



Craze no hard to form,na the trekking be wahala

loose translation:Easier said than done



No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans.

loose translation:Calm down,your temper won't solve the problem



Every mallam with em own kettle,every aboki with em own radio.

loose translation:Every man for himself



You no need cutlery to chop slap

loose translation:You don't need my translation to understand this,lol



Opolo eye no be open eye


loose translation: Having Big eyes doesn't make you civilised,lol



Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.

loose translation:Give everyone what they deserve.



Bring suya, bring suya,.......na cow body dey suffer am.

loose translation:Every action has a consequence



E go better e go better,na im make ibo man still dey Kano

loose translation:When there is hope,there is Life.

The different between kpekere and plantain chips na packaging

loose translation:Don't judge based on appearance alone

Escort me, Escort me, naim slave trade take start.

loose translation:Serious things sometimes start like joke



[b]Na from play play dem dey form PLAYER


loose translation:Serious things sometimes start like joke


Pikin wen use agbada take stat guy go talk wetin e go wear wen e old.

loose translation:Slow and steady wins the race



The water wey dem use take make eba can never be recovered back.


loose translation:Don't cry over spilt milk
Which is your favourite?


Source:

http://www.tlkdrum.com/18-nigerian-pidgin-proverbs-that-will-surely-make-you-laugh/
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by arsetalks(m): 12:31am On Jan 07, 2015
Blackchampion:
And y am i not laughing?
It is because you have a sad life. Nothing can make you laugh.

Ndo. Pele.

1 Like

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by coolviv: 12:50am On Jan 07, 2015
grin

1 Like

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by GooseBaba: 12:50am On Jan 07, 2015
natureblack:
you no fit use big prick threaten ashawo....meaning say,wetin person don sabi,e don sabi am be dat. wink grin

Bros, leave that thing... You don see where ashewo dey give refund.. Them go ask you "na dat thing you wan take spoil my market.. " abeg take your money back...

No matter how ashewo fuvk reach she know wetin her toto fit carry.. cheesy

2 Likes

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Nobody: 1:01am On Jan 07, 2015
LOL. On point! grin
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Nobody: 1:24am On Jan 07, 2015
if e no be panadol e no fit be like panadol

loose translation-no matter wat you pretend to be you are still who u are

1 Like

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by SlickBack2(m): 1:38am On Jan 07, 2015
.
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by emeka2847: 1:42am On Jan 07, 2015
I no send Chibok girls na im GEJ take spoil im 2015

Meaning: if you run away from your responsibility, it would haunt you later.
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by toshmann(m): 1:45am On Jan 07, 2015
Patient dog chop better bone
Dog wey sharp chop de meat

2 Likes

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Lerumo: 2:02am On Jan 07, 2015
Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.

loose translation: Give everyone what they deserve.

translation should be: Mind your own business.

3 Likes

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Nobody: 2:29am On Jan 07, 2015
Fly wey no dey hear word naim dey follow dead body enter grave.

He who doesnt heed warning or good counsel shall one day met a terrible end.

1 Like

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by ikeholar(f): 3:18am On Jan 07, 2015
simplemach:
Big toto no go fvck emself. Meaning say no matter how toto big reach, na man go still treat am.
shocked
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by donodion(m): 4:02am On Jan 07, 2015
soon Pidgin go get baseline with google. Wait and see.

Meanwhie...OP...Ur head dey dia.Chop knuckle...*gbam*.
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by marieclare(f): 4:33am On Jan 07, 2015
Nice one.... Though I interpreted some of them differently from what is written...
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by EdDave(m): 4:43am On Jan 07, 2015
Soldier come, soldier go; barracks remain.

1 Like

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by lonelydora: 5:07am On Jan 07, 2015
My favourite is "Today's newspaper ma tomorrow's soya wrap"

1 Like

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Asiwaju9ja(m): 5:15am On Jan 07, 2015
Craze dey call craze craze for where e dey craze?
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by molydonhenry(m): 5:33am On Jan 07, 2015
*no matter as bus take full, conductor go still get him own space.

*something must kill man, all die na die

*e no easy 4 Ezekiel na e make Hezekiah come

*who no good no good

2 Likes

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Psalmwise(m): 5:42am On Jan 07, 2015
U dey chop egg u no knw say yansh dey pain fowl wen e shit am.......you are enjoying wat u dd nt suffer for.
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by endy4oxide(m): 5:43am On Jan 07, 2015
Na were tree near tree na him monkey dey show him sef......

Garri no get advert but e dey sell pass golden morn


No Mata how dem drive motor inside TV, e no fit jam u wen dy watch am.


No be power dem take dey stand prick

1 Like

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by freshness2020: 6:09am On Jan 07, 2015
cluksy:

Olodo... GMB na ur class mate?
Lol! He doubled as the principal as well as the gateman!
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by AKPOSbaba: 6:16am On Jan 07, 2015
ebbymayox:
This same post I did on nairaland was from my blog http://www.tlkdrum.com/18-nigerian-pidgin-proverbs-that-will-surely-make-you-laugh/.

Only for me to see my post on Stephanie Okereke's blog the next day without a single credit back to me.
http://www.stephaniedaily.com/nigerian-pidgin-proverbs-that-will-surely-make-you-laugh/


WHY?? THIS ARE THE SAMER ARTIST/ARTRESS THAT COMPLAIN ABOUT ALABA BOY PIRATING THEIR MOVIES.

Talk About Double Standard.

So sorry about dat your breakthrough dey road.
by di way all di normal waffi yarnings naim make up dis proverbs
I go start to write many waffi yarns wey pipo take as rubbish down now
op,it's either u be warri boy or kpokpo garri na yor parents best wack b4 dem born u
nice one
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by emmabest2000(m): 6:23am On Jan 07, 2015
ebbymayox:
Man wey naked no dey put hand for pocket

loose translation:You can't do somethings if there are no certain conditions.


Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup

loose translation:You Can't Run Away From Your Destiny


Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap

loose translation:Keep calm! Nothing last forever


Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef


loose translation:Just be patient. Let the game come to you. Don't rush!


Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent

loose translation:How you start doesn't matter,what matters is how you finish.


Wetin consign agbero with twitter handle,or malu/cow with face cap?


loose translation:Mind your business.



If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am


loose translation:Make something good out of a bad experience



I get am before No be property


loose translation: stop living in the past and start living in the present.



If person too tey for party e go follow dem wash plate


loose translation:Don't outstay your welcome



Rolling stone,ofcourse na person push am now!


loose translation:There is always a reason for something



Craze no hard to form,na the trekking be wahala

loose translation:Easier said than done



No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans.

loose translation:Calm down,your temper won't solve the problem



Every mallam with em own kettle,every aboki with em own radio.

loose translation:Every man for himself



You no need cutlery to chop slap

loose translation:You don't need my translation to understand this,lol



Opolo eye no be open eye


loose translation: Having Big eyes doesn't make you civilised,lol



Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.

loose translation:Give everyone what they deserve.



Bring suya, bring suya,.......na cow body dey suffer am.

loose translation:Every action has a consequence



E go better e go better,na im make ibo man still dey Kano

loose translation:When there is hope,there is Life.

The different between kpekere and plantain chips na packaging

loose translation:Don't judge based on appearance alone

Escort me, Escort me, naim slave trade take start.

loose translation:Serious things sometimes start like joke



[b]Na from play play dem dey form PLAYER


loose translation:Serious things sometimes start like joke


Pikin wen use agbada take stat guy go talk wetin e go wear wen e old.

loose translation:Slow and steady wins the race



The water wey dem use take make eba can never be recovered back.


loose translation:Don't cry over spilt milk
Which is your favourite?


Source:

http://www.tlkdrum.com/18-nigerian-pidgin-proverbs-that-will-surely-make-you-laugh/
funny

1 Like

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Blackchampion(m): 6:36am On Jan 07, 2015
princepee:
na bicox your plobrems dey bigger than the jokes.
Hanibal:
Because your problems plenty gan
arsetalks:
It is because you have a sad life. Nothing can make you laugh.

Ndo. Pele.
Una no well finish
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by ArabianPrince: 6:59am On Jan 07, 2015
Translate:
Na fence wey fall...Na im make goat fit climb am.
If e easy...yansh for don come front.
Dey no dey tell blind man say rain dey fall

Homework: Translate.
A brea...st at hand is worth two in the bra.

Please don't quote me. cool
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Lstar4real(m): 7:33am On Jan 07, 2015
Life wet fit try make kobo put for hin pocket. .na hin go make billion put for hin banks.... Patient and hardworking is the Key to success
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Lstar4real(m): 7:39am On Jan 07, 2015
Na play play na hin make cow carry first for race wey horse dey

No matter how u start if you are hopeful u will still end up bn the Best.
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by DAXTACY(m): 7:50am On Jan 07, 2015
E go better, e go better naim make ibo man still dey Kano.escort me escort me na so slave trade take start!!! Lol lol my top 2

1 Like

Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by xabi148(m): 7:56am On Jan 07, 2015
:DLol....cnt stop laughin
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by njideoby(f): 8:00am On Jan 07, 2015
Asiwaju9ja:
Mosquitoe when nearly die think say dem dey clap for am
This made me laugh.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

When You Fall From Your Bike And Your Crush Is Passing(pic) / Donald Trump's Lookalike Spotted In Oshodi - Picture / When you Had Your First Kiss At The Age Of 35

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.