Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,530 members, 7,958,622 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 06:52 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too (64921 Views)
Some Common Nigerian Pidgin Proverbs / Hilarious: See These Funny Images That Would Surely Make You Laugh / Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by rockinStrata: 8:10am On Jan 07, 2015 |
Who can translate this? Fish wey don too tey for river, na juju dem dey call am! |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Nobody: 8:21am On Jan 07, 2015 |
ebbymayox:Ok 1 Like 1 Share |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Abbey2sam(m): 8:38am On Jan 07, 2015 |
Blackchampion: cuz you're a sadist |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by oluseuniyi(m): 8:44am On Jan 07, 2015 |
no be d ball wey dem use do training dem dey use play match he who get money make hin bury hin papa no be first born kill am 3 Likes |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by simplemach(m): 9:03am On Jan 07, 2015 |
folabayo1:aunty wetin i do na? |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by folabayo1(f): 9:08am On Jan 07, 2015 |
simplemach:notin ooo |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by ped007(m): 9:35am On Jan 07, 2015 |
No mata how kpomo popular rch, dm no go ever call them Beef. Translate and get rewarded with airtime. |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by kbsheshe(m): 9:42am On Jan 07, 2015 |
Khaki no be leda! 1 Like |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Uffakowoicho(m): 9:44am On Jan 07, 2015 |
no matter how osho~free girls chop you reach na toilet go enjoy am atlast abeg ask Google for d meaning |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Tascocent(m): 9:47am On Jan 07, 2015 |
Na wen gbege Happen, person wey get Big Head go know say na load him carry..........lolz |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by EmperorSpecie(m): 9:55am On Jan 07, 2015 |
Dog wey motor jam enter calabar man house never escape death Na sense dem take dy tell old man sey im mouth dy smell Clock wey don spoil sef dy tell correct time twice a day. No mata how crayfish big reach e no fit take d position of meat for soup Na eba wey get luck na im dy pick kpomo for soup 7 Likes |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by watchindelta(m): 9:55am On Jan 07, 2015 |
no matter how house big reach nah pillars still dey make am stand. meaning Behind every successful man is a proud wife and a surprised mother in law..... 1 Like |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by iffydave: 10:14am On Jan 07, 2015 |
checkdate: Kettle calling pot black......... 2 Likes |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Blackchampion(m): 10:16am On Jan 07, 2015 |
Abbey2sam:Go bk to sleep dude. U re late |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Izik4u: 10:36am On Jan 07, 2015 |
Yanch no get teeth but e d cut shit Loose translation: don't underestimate anyone 1 Like |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by gbemi514: 10:49am On Jan 07, 2015 |
tyson99:. Love dis quote more.... . 2 Likes |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by gnjok1960(m): 11:08am On Jan 07, 2015 |
Cow wey no get tail, na God dey drive am flies Loosely......God will plead the case of injustice against the lowly ones |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Malawian(m): 11:31am On Jan 07, 2015 |
EYE WEY DEY CRY DEY SEE ROAD. |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Nobody: 12:48pm On Jan 07, 2015 |
It all makes so much sense I want kiss you with my sisterly lips. "Na yiansh dey describe the kain seat wey go contain am" Translation: don't do anything beyond your means. 1 Like |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by adoyi81: 12:59pm On Jan 07, 2015 |
eye wey dey cry still dey see road translation;your guess is as good as mine |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by demicupid(f): 1:10pm On Jan 07, 2015 |
Funny....i love that part of 'when life shows u pepper,make pepper soup from it' 2 Likes |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by yahx(m): 1:10pm On Jan 07, 2015 |
ebbymayox:na only northerners they use radio shey#small pkin wey dey suck I'm mama breast No knw say na I'm father pay am |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by ebbymayox(m): 1:39pm On Jan 07, 2015 |
I no go mind the kiss o,but sisterly lol iyabodeh: |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by osholuamhe: 1:59pm On Jan 07, 2015 |
[quote author=Orinameh2 post=29498895]fly wey no dey hia word na im dey folow dead bodi enta grave. Loose translation: dnt b in an hurry wait 4 ur turn [/quote Na lie. No be the meaning be dat. |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Asiwaju9ja(m): 2:05pm On Jan 07, 2015 |
Meat when Dem dey forbid, Dem no dey use teeth share am. |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Nobody: 2:44pm On Jan 07, 2015 |
as goat stand for market na so dem price am: translation How you present yourself is How people will accept you. 1 Like |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by magabounce(m): 4:48pm On Jan 07, 2015 |
checkdate:Edithing ni... Edithed ko |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by checkdate(m): 5:35pm On Jan 07, 2015 |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by checkdate(m): 5:36pm On Jan 07, 2015 |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by checkdate(m): 5:37pm On Jan 07, 2015 |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Nely77(m): 6:13pm On Jan 07, 2015 |
Fowl wey dey carry for head no dey know say to waka na work. Translation: A dependant would not know the value of what he/she is enjoying. 1 Like |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by bellaalice(f): 7:04pm On Jan 07, 2015 |
Very funny |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
Hilarious Pix: When Parents Want Their Kids To Be Wizkid By Force / When Your Man Got Your Back (photo) / When Ife Chiefs Decide To Choose Another Abobaku
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |