Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,410 members, 7,958,191 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 10:35 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Want Know D One Wey Good For Juju (22162 Views)
Tell Me Something Wey I No Fit Do! / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)
I Want Know D One Wey Good For Juju by YHUsTLER(m): 7:20pm On Dec 20, 2008 |
i need advice on which of this heads to take do juju, make una yan me i beg oo gaba abi na gabi tell me oooo
|
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by Nobody: 11:19am On Dec 21, 2008 |
Oh boy, make u use Obasanjo head take do am. |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by Gabry(f): 12:21pm On Dec 21, 2008 |
[size=20pt]HEAD 9!!!!! NOW!!!! AND MAKE IT SHARP SHARP!!![/size] |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by sexyLeamon(f): 12:30pm On Dec 21, 2008 |
head 3 |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by talk2ahmed(m): 5:53pm On Dec 21, 2008 |
HEAD 9 for sure , But again i really want to know is GANDOKI dead or alive . So many persons told me he is gone. He is so Demonstrative in his Jokes that i get ribs craked b4 he bgins to talk |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by YHUsTLER(m): 2:04pm On Dec 22, 2008 |
GABRY Y DID YOU GO FOR HEAD 9 SEXYLEAMON Y HEAD 3?? TALK2AHMED Y HEAD 9 TOO? ANYWAY I DNT KNOW IF GANDOKI IS ALIVE OR DEAD OOOOOOOOOO TAKE CARE AND LET UR REPLYS KEEP COMING IN. I HAVE BEEN GETTING LOTS OF COMPLAINT FROM people THAT JOKE FORUM IS GETTING BORED LETS MAKE IT HOT!!!! ALSO YOU COULD SAY THINGS THAT ARE FUNNY WHICH ARE DONE BUY THE HEADS I WANT TO USE FOR JUJU. MAKE UNA TALK ANYTHING FUNNY ABOUT THEM!!! ANYONE OF them YOU WANT TALK about. AS FOR ME HEAD NINE DEY ALWAYS DEY LIKE : HM HM HMMMMMMMMMMMM WHEN EVER HIM WANT ADDRESS THE PUBLIC MAKE UNA TELL ME Y HIM DEY DOO HM HM HMMMMMMMMMMMMM. HIM BE GOAT AS FOR YOU MY GUY KINGSLEY Y YOU GO FOR OBASANJO TOO? I GO CALL YOU WHEN I REACH LAGOS. |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by sexyLeamon(f): 2:56pm On Dec 22, 2008 |
well that's my favourite head on your list |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by YHUsTLER(m): 3:18pm On Dec 22, 2008 |
OKAY SEXYLEAMON. SINCE NA HEAD 3 I GO START BY USING AM FOR JUJU |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by farotika(m): 3:49pm On Dec 22, 2008 |
Head 9 for sure!!! |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by neowelsh(m): 3:50pm On Dec 22, 2008 |
Oboy, i for choose number 9 o0o0o. But if your juju see am him go tear-race because dem no dey use juju serve juju |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by YHUsTLER(m): 4:02pm On Dec 22, 2008 |
O BOY! NA TRUE OOOO MY JUJU FIT SEE THAT HEAD 9 MAKE THE JUJU ITSELF DEVELOP LEG COME RUN OOOOOO I BEG MAKE UNA YAN ME MORE STORY! |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by neowelsh(m): 4:35pm On Dec 22, 2008 |
Oboy why you 1 use american legend (kingkong) to serve juju |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by YHUsTLER(m): 4:55pm On Dec 22, 2008 |
that american kingkong no get value for here thats y i cut off is head! so i beg support me make i use am for ritual make i use am serve me juju |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by YHUsTLER(m): 8:53pm On Dec 22, 2008 |
HEY! WETIN UNA DEY WAIT FOR? IF NA OYIMBO MAN NOW HIM GO TALK SAY WHAT Y'ALL AWITING FOR.
|
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by bydot1(m): 10:56am On Dec 23, 2008 |
*poster, chaii if u pick head 2,6 n 8 na coins dem go dey vomit, Head 9 na d koko jawe |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by YHUsTLER(m): 7:17pm On Dec 23, 2008 |
Thank you oooo |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by sholabanke(m): 9:35pm On Dec 23, 2008 |
none of the head can give to you what u want if u can get the head of only one man am sure it going to work as fast as any other thing is the head of , , , , , , , . , . . . . . . . . . . . . . . , . . . . . , .GEORGE. W. BUSH |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by Ogaga4Luv(m): 10:47pm On Dec 23, 2008 |
HEY, !,na who dey mention GEORGE W.BUSH name here? eh, eh? you just mind yourself cause him nor do you anything and so,What's your Problem? Okey, maybe you too eat belly_Full chei? I prefare that Fulani Guy when bi president instead of George bush! and if you dont know, George Bush is my Brother,Fellow,Team_mate!,We both have some Great stuff in common.so, nobody can insult him when im here.na wetin na, dont ever insult am like that abi him they hold you some money? inshort na your head fit for the Juju!,your head go bring too much money |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by chyk91(m): 3:14am On Dec 24, 2008 |
head 9 good welll well. |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by dyabman(m): 3:43am On Dec 24, 2008 |
@poster Na ur head good wel well |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by neowelsh(m): 8:37am On Dec 24, 2008 |
@poster if we use your head e no work then we go use your dickson; na dat 1 go work pass |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by sima(f): 10:11pm On Dec 24, 2008 |
i dont get dis topic |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by bydot1(m): 2:28pm On Dec 25, 2008 |
Turn your screen upside down |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by joyAA(f): 1:05am On Dec 26, 2008 |
hmm,i no talk oooo |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by YHUsTLER(m): 10:08am On Dec 26, 2008 |
well i want make u say ur own opinion on which of the heads you feel say e fit give me money when i use am do juju. |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by bydot1(m): 3:20pm On Dec 26, 2008 |
Use ur priiick na |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by sholabanke(m): 6:57pm On Dec 26, 2008 |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by bydot1(m): 8:35pm On Dec 26, 2008 |
No be me talk am o |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by sholabanke(m): 8:37pm On Dec 26, 2008 |
talk am say? |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by TOYOSI20(f): 1:30am On Mar 01, 2009 |
I concur na OBJ's head go better pass, !! |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by YHUsTLER(m): 6:09am On Mar 01, 2009 |
ha haa were u see this poste from, i have been looking for it all through |
Re: I Want Know D One Wey Good For Juju by Lolabbey: 5:57pm On Mar 02, 2009 |
na wah 4 una oo |
Hilarious: A Student Backing His Goat Along, Going To School...( Pic) / Who Turn Lolabbey To Lol / Hilarious Joke's Corner (Laugh Unlimited)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |