Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,319 members, 7,957,850 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 10:01 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Rap Verse You Love By A Naija Artiste (18149 Views)
Olamide Named MTV Base Hottest Naija Artiste 2015 & Full List / Meet this rising star, Da Morris, One of young talented Naija Artiste. / What Song Reminds You Of That One Person You Love? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 9:37pm On Apr 14, 2015 |
Beamborla: Don't let them pour sand sand into our E-love ooo. |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:37pm On Apr 14, 2015 |
kinglekan:onishina!!u berra beg ur boo,i and jack dey inside room dey flex |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:37pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme: fingers crossed |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:38pm On Apr 14, 2015 |
jacksparrow1207:ok will download it |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:39pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme: which room? I don leave una two |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:39pm On Apr 14, 2015 |
jacksparrow1207:crossed legs dey look at him,make we dey look ourselve eyeball to eyeball |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:39pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme: no be song sha. na just comedy talk |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:40pm On Apr 14, 2015 |
jacksparrow1207:Jackie!! |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:40pm On Apr 14, 2015 |
jacksparrow1207:ok no p |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 9:41pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme: Go joooor!! Alokobaaaa |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:42pm On Apr 14, 2015 |
kinglekan:jack don vex too |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 9:42pm On Apr 14, 2015 |
Beamborla: |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:42pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme: picks car key, walks outta d door and slamed it. off to QUILOX |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:43pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme: |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by KingTom(m): 9:44pm On Apr 14, 2015 |
alberto2k:Baba I go slap soldier for Eburutu Barracks o, I dey do frog jump now sef |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:45pm On Apr 14, 2015 |
jacksparrow1207:kinglekan u see wetin u caused,jack don vex#grab him by his waist***baby no vex and he placed a kiss on my forehead |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by lordhugo(m): 9:45pm On Apr 14, 2015 |
Chiam55: Looooooooooooooooooooooonggggg LICK!!!! (i don try) Oya, lick me back. |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 9:49pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme: U and Jacksparrow1207 be case oooo. Na so jacki sef dey eye my beamborla. Una beta nor con scatter a hapi home. |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:50pm On Apr 14, 2015 |
kinglekan:jacki just wan yansh her,that all :Dno guys life b dat? |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Beamborla(f): 9:54pm On Apr 14, 2015 |
kinglekan: You are the best. Can't imagine I was mad at you. Don't mind prettythicksme, she was ready to rent you |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by alberto2k(m): 9:56pm On Apr 14, 2015 |
KingTom: *meets him in surulere kai! Boiz why did u ask him to Frog jump from Ojo barracks to surulere? Are u all stupid? Okay, my friend am sorry for the inconveniences, don't mind my boiz. Now u can frog jump back to ojo barracks *Drives off in Hilux truck |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:57pm On Apr 14, 2015 |
Beamborla:nah just kidding tho #ur body dey hot oo,u dey cry like say life don end |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Beamborla(f): 10:00pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme:Confess. You like my lekan... I fit borrow you for one week |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:01pm On Apr 14, 2015 |
Beamborla:lol jack is okay for me,i never finish eating jack self |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by KingTom(m): 10:03pm On Apr 14, 2015 |
alberto2k:Mtcheeeeeeew I no blame you |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:03pm On Apr 14, 2015 |
Lol! *licks him back quickly* lordhugo: |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Beamborla(f): 10:05pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme:Are you sure? Just wanna help a sister... After all, a cheerful giver is well loved |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:06pm On Apr 14, 2015 |
Beamborla:hahahahaha so u wan dey share ur boo #wicked! |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Beamborla(f): 10:09pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme:Nah! It's just a logic to see if I have to watch out for you Why would i share my sweet boo? |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:24pm On Apr 14, 2015 |
2dice:Download link.. |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:30pm On Apr 14, 2015 |
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:38pm On Apr 14, 2015 |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)
Need A Dj Drop? Jingle? Radio Imaging? Podcast Intro? - Contact Me Now! / Headies Disqualification Of Portable Is Possibly Unfair, Do You Agree? / ((read)) SHOCKER: "Nigerian Artistes & Cultism"
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |