Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,678 members, 7,955,500 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 07:42 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (57447 Views)
Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (76) (77) (78) (79) (80) (Go Down)
Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 8:30pm On May 04, 2010 |
sorry no vex, na joke i just dey joke |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 11:29pm On May 04, 2010 |
Studio CFR: No, not in anyway |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 7:41am On May 05, 2010 |
@tanimz i dnt knw wat 2 say , im lost, @studio im not ur enemy, im ur shadow,u can't do anytin without me |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 8:12am On May 05, 2010 |
Shi.t Happens. Papine go dey shadow tanimz and not me. If i catch u near my gate i go shoot you |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 12:06pm On May 05, 2010 |
lol shoot me lol, with wat? ur water gun abeg i no fit stout? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 12:54pm On May 05, 2010 |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 2:17pm On May 05, 2010 |
Studio CFR: I be your mate? @Papine, oya what do you want? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 3:46pm On May 05, 2010 |
I NEED UR PROFILE, EVERYTIN can u do dat? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 3:48pm On May 05, 2010 |
:d |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by drax(m): 4:29pm On May 05, 2010 |
I once used vaseline to eat boiled yam then later stepped it down wit ukpa and small stout,d next day i tried sugar cane & palm oil.can u? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 4:35pm On May 05, 2010 |
^^You don talk that one before jo! *ptcheww* |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 5:48pm On May 05, 2010 |
lol, ur brain still dey function @ optimum level |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 6:18pm On May 05, 2010 |
olo, |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 6:42pm On May 05, 2010 |
papine: Nope, I cant do that. Sorry Anything else? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 7:27pm On May 05, 2010 |
na who that tangerine head dey talk to? u know nuffink about me |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 8:16pm On May 05, 2010 |
papine: i no be TERRY G i no dey make mouth, , i no be mallam spicy i no dey stop for the fourth bar, I'M STRAIGHT AND MY ACTION SPEAKS LOUDER THAN MY WORDs. if u shadow me reach my kabbon i go shoot somebody. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 8:23pm On May 05, 2010 |
i swear u be maluu! |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 8:33pm On May 05, 2010 |
i dey complain? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:43pm On May 05, 2010 |
@studio i thot u were joking, i can c dat u really mean it, u 1 go meet dagrin abi? dnt worry i will make arangement 4u |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:51pm On May 05, 2010 |
TANIMZ u are playing hard 2 get abi? but remember ooo oko won lo de o, lol, hope i got dat right. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by maedan(f): 10:56pm On May 05, 2010 |
LOL. What a thread. Still on page two though. Just how did I miss this?? BRB. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 10:57pm On May 05, 2010 |
papine: Im not playing hard na, oya wetin be your YIM address? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 6:50am On May 06, 2010 |
Papine arrange boiz to come attack me? Lol Ok, i go wait for them, |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by chamotex(m): 10:29am On May 06, 2010 |
Jor o ooooooooooooooooooooooooooooo |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:35am On May 06, 2010 |
studio no b u say u wan go, ah ah wetin dey do u self, now wey ur president don go, u 4 follow am u knw d kep ur words |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:43am On May 06, 2010 |
TanimZ dis is a very sensitive email ads. no junk mails and if u are a guy pretending 2 b a girl, i will knw. lol. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:50am On May 06, 2010 |
papine not sure if he should giv it out. hmmm ok olaworenet@yahoo.co.uk rem. im not a yoruba guy i no dey eat amala |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 11:02am On May 06, 2010 |
Bunch of offtopic posters. Pls use the chat thread only for chats and offtopic posts. Thread will be locked if this warning isn't strictly adhered to. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 12:31pm On May 06, 2010 |
i don tire for this peeps o |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 12:57pm On May 06, 2010 |
Benny nor vex |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 2:34pm On May 06, 2010 |
Oga Beni, sorry @Papine, I don send you e-mail. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 3:53pm On May 06, 2010 |
Abeg i no fit acept ben as my oga, i no wan get ear problem. tanimz im checking now. |
(1) (2) (3) ... (76) (77) (78) (79) (80)
There's $15.5 Billion Behind That Door, what Would You do?(PIC) / A Guy's "Legediz Benz" Had Flat Tire In Abuja And He Did This (Photos) / Sterling Bank Shades Access Bank, Gtbank, Union Bank And First Bank
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |