Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,661 members, 7,827,430 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 11:54 AM

Naija People - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija People (521 Views)

Naija People No Get Chill Oh! / 14 Interesting Joke About Naija People / Naija People Don Start Again Oooo (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Naija People by akindele91(m): 9:13pm On Mar 26, 2015
Everybody is busy talking about election nd
campaign, but nobody seems to notice nd
understand dat d
thickness of VIJU milk is geting lighter ........
Tin Tomato no dey full again.....
Mtn 10mb no dey reach 24hrs again...
Fish no dey inside geisha again ooo...
Okro no dey draw again....
CloseUp toothpaste no dey full again...
Raid no dey kill mosquito again ......
....Abeg oooo make una leave election and
focus on matters that concern us
directly....very soon now MTN N100
recharge card no go dey reach N100 wen
you load am....abeg ooo
Re: Naija People by ijobaooorun(m): 9:53pm On Mar 26, 2015
grin cheesy

(1) (Reply)

Fruit Test!!! / How We Play Football When We Are Kids / Caption This..lol

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.