Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,013 members, 7,838,552 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 04:01 AM

Oga Jona Not Accredited - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Oga Jona Not Accredited (379 Views)

We Want Oga Jona Back Trending -$1 Tumbles To ₦400 Pix / General Buhari And His Wife Being Accredited (photos) / General Buhari When He Was Oga To Abacha(picture) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Oga Jona Not Accredited by lifenajeje(m): 10:11am On Mar 28, 2015
Na waoh......before people go before holla say accredi no reach them even oga jona and mama peace no fit accredi themselves oh.....only oga jona mama succeed ...oga Jonah and mama peace go come back later for the parole......as i dey type this nta just show oga buhari and im wife as e smooth for them.... Oga Jonah say even if im no dey accredi im just hope say people fit vote......... for me make the person wey God choose win.
..

(1) (Reply)

Card Reader Failure: INEC Okays Manual Accreditation / Let's Not Let Them Distort History For Us / Chibok Girls Are In Gwoza, Says Freed Boko Haram Abductee

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.