Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,839 members, 7,810,226 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 12:57 AM

Orubebs The Sharp Guy..warri No Dey Carry Last - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Orubebs The Sharp Guy..warri No Dey Carry Last (569 Views)

Soldiers Carry Out Clearance Operation In Bama, Borno; Recover Materials / Warri No Dey Take Last . PICTURE. / Chadian And Nigerian Airforce Carry Out Airstrikes Against Boko Haram (Photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Orubebs The Sharp Guy..warri No Dey Carry Last by Metrofox(m): 6:30pm On Mar 31, 2015
Orubebs:we will not allow this! we wee not !Jega u are biased, u are tribalistic,u are .....! we will not take it!!*sits down*
Me: *whispering* Ose ha far, ose relax,no road for there o..calm down o ..bros J don relax o..OYO for u o .. the soldier man wey i see outside eh..e just dey do press up finish o..and dem say e never smile since dem born am
Orubebs: *turns around*ehn...u sure..why u no tell me since na..oh so u be wan land me for trouble..na wa o..how we go take do am now..see ehn help me hold this mic..i wan zap so ..if anybody ask u tell dem say i go piss

1 Like

(1) (Reply)

The Mistake We Must Avoid As We Celebrate Buhari / PRESIDENTIAL ELECTION RESULT REVERSED: INEC SAYS ANOMALIES FOUND / Three Lad Just Lost There Life Here In Yola

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.