Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,823 members, 7,956,106 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 02:04 AM

Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity (799 Views)

Fayose Buys Fuel From Black Market Sellers Because Of Ekiti Fuel Scarcity (Photo / Fuel Scarcity Set To Hit Nigeria Again.. / Look At What A Police Officer Did To This Guy Because Of Fuel Scarcity (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity by afoclepe2015(m): 9:39pm On May 24, 2015
Buahahaha Even the fuel Koboko don reach my Chinese brother hand. Abeg make una Epp am abeg



for more visit: http://www.360afronews.com/
bbm: 5611E218

Re: Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity by agarawu23(m): 9:40pm On May 24, 2015
lwkm
Re: Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity by oluvick(m): 9:42pm On May 24, 2015
And he can't relocate because plane sef no get fuel. Tie ti ba niyen ke

1 Like

Re: Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity by Nobody: 9:44pm On May 24, 2015
U see "change"?
I dhe find am, report to me if ya see am undecided

1 Like 1 Share

Re: Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity by loomer: 9:45pm On May 24, 2015
Orisirisi paddy lowa
Re: Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity by omanifrank(m): 9:46pm On May 24, 2015
chai
Re: Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity by midolian(m): 9:48pm On May 24, 2015
Hahhahahahahahaahhaaha..shebi dem talk say e easy to make money for nigeria. Read my signature to know why this is extremely funny

Re: Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity by Faremisodeeq(m): 9:51pm On May 24, 2015
Naa waa oooo
Re: Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity by bunmioguns(m): 9:58pm On May 24, 2015
grin
Re: Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity by abduljabbar4(m): 10:10pm On May 24, 2015
OREMUSSANCTUS:
U see "change"?
I dhe find am, report to me if ya see am undecided
I don't know why nairaland is yet to ban this idi0t

1 Like

Re: Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity by Nobody: 10:20pm On May 24, 2015
abduljabbar4:

I don't know why nairaland is yet to ban this idi0t
If ya carry ma matter for head, na kpeme u go kpeme
Just ignore, datz d best tin to do

1 Like 1 Share

Re: Photo: Even Chinese Dey Naija Pain Of Fuel Scarcity by gen2briz(m): 10:21pm On May 24, 2015
Him own don reach him.
Wetin carry him come naija during GEJ administration.

(1) (Reply)

Fuel Scarcity (a Farewell By Nairalander) / Fuel Crisis: Nigeria Grounded As Jonathan Govt. Snores Away - PREMIUMTIMES / Why We Extended Bvn Registration - Cbn

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.