Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,841 members, 7,810,240 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 01:38 AM

Check Out Akpos Encounter With Buhari Inside A Uk Bound Plane - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Check Out Akpos Encounter With Buhari Inside A Uk Bound Plane (811 Views)

Photo Of A Man Sleeping Inside A Bathtub Filled With Water / World Leaders Angry With Buhari - Calls Him Irresponsible / Nigerians Refuse To Share A Coke With Buhari (see Photo) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Check Out Akpos Encounter With Buhari Inside A Uk Bound Plane by AKPOSbaba: 10:33pm On May 24, 2015
Akpos:Sai Baba,my leader i hail u scata

Buhari:Akpos Akpos,how yor mata be now?

Akpos:Still on Still Ooo baba.Twuale baba.
My leader,i fit yarn u something?

Buhari:Shuo!u be my pikin boyfriend na!u be my pasonal pesin!
Go ahead and yarn anytin

Akpos:Tank u Sir.
I just won remind u say our PRISONS dey empty now.
Any plan?

Buhari: You no need to remind me sef.
Plan dey berekete!
I must put Jona for kirikiri prison make him vomit evrytin wey him thief or else i go re-introduce firing squad come back if he refuse to vomit.
No fear Akpos,he go die for my hand.
He go hear nwhi!

Akpos:Correct grin
Seven Gbosa for Baba.
Gbosa!Gbosa!Gbosa!Gbosa!Gbosa!Gbosa!Gbosa!
No forget Ooo?

Buhari: I dey mad?
If i forget make i die!
Akpos: Thank u Mr President. U go live long.
In 9months time me and your pikin go come visit u.
grin grin grin

(1) (Reply)

Hilarious Photo Of The Day. / Hilarious Photos / If You Were In Her Shoes, What Will You Do?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.