Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,407 members, 7,822,874 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 06:30 PM

Nairalander's Help Me Look Into Dis O - Nairaland / General (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Nairalander's Help Me Look Into Dis O (2474 Views)

Abeg Mods And Admins Make Una Look Into My Matter / Seun Please You Need To Look Into This / Please Look Into This Situation, Your Idea Needed (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by MzzTega(f): 2:30pm On Jun 20, 2015
Lol. E dey pain
Maybe you no meet their expectation.
But you are nothing less mehn smiley
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Nobody: 2:37pm On Jun 20, 2015
Trypa:



Lmao o abi o
galie u funi sha! Mayb u know meet the person expection na.
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Judeoxide(m): 2:44pm On Jun 20, 2015
Trypa:
Judeoxide(m), agohmamuda(m),
epelumi42(m), kliq(m), Brytawon(m



I sight una o
kai my name come go start the sighting... Lol like my person just type...we sight you too ohh shocked

1 Like

Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 3:35pm On Jun 20, 2015
Judeoxide:
kai my name come go start the sighting... Lol like my person just type...we sight you too ohh shocked





LolZ cheesy
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 3:41pm On Jun 20, 2015
Jollyjoy:
galie u funi sha! Mayb u know meet the person expection na.






LolZ No o

Him don rectify himself
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 3:42pm On Jun 20, 2015
MzzTega:
Lol. E dey pain
Maybe you no meet their expectation.
But you are nothing less mehn smiley




Choi babe na mi o

Ask am
I dey met to his expectation o
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by MzzTega(f): 3:48pm On Jun 20, 2015
Trypa:





Choi babe na mi o

Ask am
I dey met to his expectation o
No mind am. Maybe DEM dey riot of hin head again.
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 4:05pm On Jun 20, 2015
MzzTega:

No mind am. Maybe DEM dey riot of hin head again.


Abi o
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 4:18pm On Jun 20, 2015
MzzTega:

No mind am. Maybe DEM dey riot of hin head again.





Nice diary dear
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by awel12345678(m): 4:26pm On Jun 20, 2015
Am fourth year architecture student and i was a very good student on physics ,maths ,chemistry and when we enter to Addis Ababa university/ethiopia by engineering field we had to choose the profession, so we gather information about what we have to choose, my dream was to become mechanical engineer and do some valuable thing for my country and many people say architecture is a very good profession it has more than enough many on the industry and it has an entrance exam unlike other professions so i decided , i must have to pick it , it must be good , i picked money on top of my dream but i didn't realize at the time am doing a big mistake of my life, know it is not what i want, i can feet to architecture as an intermediate student but i don't wan be an intermediate student
i wan be a god student , know i realize i must had to follow my dream , know i decide to change my profeesion for good ....so if you have any chance to study other profession please help me......thanks
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by MzzTega(f): 4:49pm On Jun 20, 2015
Trypa:






Nice diary dear

Thank you.
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by epelumi42(m): 7:32pm On Jun 20, 2015
Trypa:






LolZ u r welcome huni

So how u?
im fine dear
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Cutehector(m): 7:04am On Aug 26, 2015
Trypa:







Ok na mi be watching u through 3D from now on grin
shitt happens... I"v gat a lot of people following me.... Some I do not follow back cuz I dnt wana monitor their online activities.. So its best that way.. Some of the people followin me somtimes monitor my online activity and start accusin me and its so annoying...

(1) (2) (Reply)

Tiwa Savage's Nudes Photos Exposed By Teebliz (photos) / If Forum Members Were To Come As Animals? / Romance Section Or Fight-attacking Section

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.